Escobardtotti's Posts
Nairaland Forum › Escobardtotti's Profile › Escobardtotti's Posts
1 (of 1 pages)
Deputy governor 4 cross river state na dunce ma Ayade and him broda frank day rule ooooo Esu day carry day title only |
Cladez:no its also a Spanish flag called Andalusia |
Why do we always give excuse... Ramadan always thinking about Islam what about Christians that are also fasting.. Always wanting to put National programs on hold so they will be considered. That's been selfish |
The CDC is Superior and by their Ranks which is visble on their uniform states all. |
In every school there are rules and regulations. .The affect students I believed signed to abide by the rules n regulations of the school. ..They should see that coming. Thank you |
Each time I see my grand ma God bless you mama the water was sweeter than bottled water |
na this wan we say naija no better pple for my belove country no dey depend on water board even wen them supply water sef pple don drill bore hole dig well for house....the wan wey dey my house sef fit supply the whole naija water for years to come the drilling company say na reservoir of water i get for my house |
The mama sef dey pose why 3 weeks old baby go dey drink feeding bottle wetin do the brest milk wey she carry...Abegi give that baby brest milk make she develop fast fro brain |
1 (of 1 pages)