Esho18's Posts
Nairaland Forum › Esho18's Profile › Esho18's Posts
1 (of 1 pages)
Na one POS girl down the street. � |
you wicked i swear . lol #savage ![]() |
Wicked fella ![]() |
Happy birthday 2Me, myself & I |
we sit everyday, surf d net, watch d news,read newspaper n al we c n hear is death death death bombs, accidents,ritual n other economy issh. wen wil al ds stop? despite been d giants of africa,does dt mean we shd b d giant of problems? we al studied english lang na n we knw "we ar winnig d war s an irony".... God bles ds nation! |
somtyms who is to blame 4 al ds?som pple re jst livin cops lookin 4 who wl gv dem a total rst....God hlp us sha |
4gt dat tin joor.....una naija own no worst pass? we dey sit dey wait 4 yeye tales daily...we cn read dem bt profr no solutions..lol |
1 (of 1 pages)