Esosuo2's Posts
Nairaland Forum › Esosuo2's Profile › Esosuo2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
Lol For him mind na mak he take d selfy fast waka b4 dem buy am join d mall ![]() |
Integrityfarms:Baba if Dats ur definition of legent meaning yoruba land is dummed ,you think say na to eat bole and corn for street dem take dey b legend, abi na star legend u mean? Wise up its just using d guy condition tp gain political popularity |
chydii:Lion ![]() |
Owelle .Hav done his underground work wella , pdp should by all posible means prevented from smellin power again . |
dis babe pure sha |
Small girls blasting any how like say no tomorrow ,the dad try atleast it will prolong the baby mama posibility for like 4 to 5 year ,na so dem dey blast wen the tin happen dem.no.go know hu and dem go.end up adding to deir papa batallion wen he Dey hustle feed |
D baba wen do dis guy must be bloody strong |
uupgrade:Lol grand relatives ,was tinking u were even on ground from d way u dey talk am ,,bro i hav been on ground from d time wen erosion dey relocated parkd cars till dis gopd days so na mi go tell u pipo wen get levels |
salabscholar01:Lol how much devil Contribute for d.biscuit? |
were all dis guys dey get all dis concept from sef , make sense like bread and butter ![]() |
uupgrade:Lol If pdp claim edo how dos dat affect d price of fish? nxt time just try and get ur facts.well b4 u get it online bro ,looks very vivid dat u talking base on wat u hear from aliens wen no know d zone edo dey |
Pdp and comotion are like conjoined twins , I see a bigger issue in edo pdp candidacy .Oh ,abang making news .Pass cnn for all dis politicians head |
uupgrade:lol wat region are you refering to? just try and get ur facts straight next time b4 you allow people see it bro , very vivid dat u talking base on wat you hear from others ,mi ain"t pained by political issues bro ![]() |
uupgrade:Really . ,thesame niger delta wen we dey or na anoda one? Edo is an exeption sha pipo dat rule in edo are agberos |
uupgrade:God help .Our tinking ,,so .Tompolo is now a weight in edo now ,the last time I checked tompolo was a deltan without any political strength in edo ,abi na him b new inec boss? |
Dis small boys just dey test run all d hot chics in town oh ,very soon I know say dis under age go beat 2baba record ,waitin to hear wen he baby mama her ![]() |
The only tin I see here is a funky royal ,the latest generation of kings wan finish style sha |
Wen dos IPOB guys use the biafra struggle vexation trash dis guy him life will turn around more than 360° oh. |
Nice .Atire for publicity ,make she no mak mistake wear dat tin go out mak breez of d season no go over promote d business oh |
pweetylivia:Kworupt mind |
20 gun shots to all the fallen heros around d world wen no wan gry package inside bra |
20 gun shot to all the fallen heros around d world wen no wan gry package inside bra |
Girls sha ,fear dem oh , when others Are busy strategising on how to snash the guy dey love from any loose guarding babe dis one is investing in poison ,I hope she gets minimum of 50years on each murder ,Rip to d dead |
godswilld10:Lol u no.like join for d adventure? |
Blike say I go start to reason music oh see as dis david of a boy rap d babe |
Doesn't mean anytin jare , wen u have a better car compare to his own such tins arise |
Egg na egg jor next time op specify say na fowl egg roll u need lol . ,aba people sha I feel say na only inferior shoes and cloth dem sabi b4 oh . |
Cripple wen plan to help person wen get ability pass am waka na avoke he plan to cause , buhari help d mighty hitler germany fight.terrorism dats d joke of d year |
Linus of our time ,president professional lyers association ,one of d men dat really knows y dey.were employed and can never b intimidated with words ,man wen senate fear to question ,,I dread his knowledge strength |
Minus 3 from.d population of miscrants for.d nxt 5years dats if dem never get followers like ant wen dey plan carry house for head |
NwaNimo1:Lol dis mixture hope it won't cause comotion oh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)

