Celebrities › Re: Korede Bello's Girlfriend, Azaria In Beads And Ankara Pillow by esosuo2: 3:27pm On Jul 17, 2016 |
Ladycloud: Na I'm money dey talk na.. Did u think If he was poor the girl would hv looked at him twice? some babes no dey reason money too much oh just love dem right and dey b loyal for life ,money na naija factor |
Celebrities › Re: Korede Bello's Girlfriend, Azaria In Beads And Ankara Pillow by esosuo2: 3:20pm On Jul 17, 2016 |
AngelAhnie: This is serious, you didn't tell us the full gist.. aproko present ,u and gist are like 5 $ 6 |
Celebrities › Re: Korede Bello's Girlfriend, Azaria In Beads And Ankara Pillow by esosuo2: 3:17pm On Jul 17, 2016 |
Ladycloud: lol @powerfulmachine  na so oh ,the babe tyt for all angles ,koredo sure get eyes for cuties |
Celebrities › Re: Korede Bello's Girlfriend, Azaria In Beads And Ankara Pillow by esosuo2: 3:03pm On Jul 17, 2016 |
boys are not smiling oh see the powerful machine dis small boy carry ,I. know say very soon he go join the baby papa"s crew |
Nairaland General › Re: Photo: See The Shape Of This Cassava Tuber, What Is It Covering? by esosuo2: 12:19pm On Jul 17, 2016 |
chocolateme: Wonders shall never seize.. Even a cassava covers its nudity while some are showcasing it. Strange and odd right? dat casava must b a very decent spacie lol |
Politics › Re: Okupe To EFCC: I’ve Heart Problem, Please Don’t Detain Me by esosuo2: 9:27am On Jul 17, 2016 |
when u were thiefing ur heart problem wasn't an issue oh , you will cope so far kidney na liver problem no join , certified yam swallower without even chewing |
Politics › Re: I Am Going To Be The One That Is Going To Change Africa And The Black Race by esosuo2: 9:21am On Jul 17, 2016 |
onila: I just see it in me
I have the drive, the spirit, the courage, the energy
what do you think  anything change is now forbiden to b mentioned in public here in naija oh beter use word like convert so we no go take u as lie muhammed sister oh |
Romance › Re: Thinking About My Past. by esosuo2: 9:09am On Jul 17, 2016 |
omonighoblessing: ok am coming if na cold and body touch body tins make I go church come so I go fit hear ur confession as a priest representative |
Romance › Re: Thinking About My Past. by esosuo2: 9:00am On Jul 17, 2016 |
omonighoblessing: I am going to
confess something, support me. mother. confessor we are waiting |
Romance › Re: 10 Top Beautiful Romancelanders (July 2016) - Photos Attached by esosuo2: 6:30am On Jul 17, 2016 |
Ezionye: Fine gehs
The last pix, or u meant beautiful ass  fine girl we need to find were add u for dat list oh ,love the curves on ur lips |
Romance › Re: 10 Top Beautiful Romancelanders (July 2016) - Photos Attached by esosuo2: 3:59pm On Jul 16, 2016 |
Ladycloud: I wish I could do something about it u can ma creat small time for it |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 2:16pm On Jul 16, 2016 |
dollyjoy:
. sight one of d major share holder for d stingy crew ,I got my 5D eyes on u oh |
Romance › Re: 10 Top Beautiful Romancelanders (July 2016) - Photos Attached by esosuo2: 2:11pm On Jul 16, 2016 |
Ladycloud: lazy day I must say.. dats weekend for u dear ,time still dey to still mak it untiring sha |
Romance › Re: 10 Top Beautiful Romancelanders (July 2016) - Photos Attached by esosuo2: 2:01pm On Jul 16, 2016 |
Ladycloud: Thank you u are wlc dear , hope ur day making sense? |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 1:58pm On Jul 16, 2016 |
omonighoblessing: tanku  u wlc ma , make d voice mak our day so dos stingy babes go shame sha lol |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 1:49pm On Jul 16, 2016 |
omonighoblessing: teach me how record a voice message with voice recorder on ur fone save it and use that attachment just like u want to attach a foto then u search for d saved voice note and submit just like commenting with pictures |
Romance › Re: 10 Top Beautiful Romancelanders (July 2016) - Photos Attached by esosuo2: 12:48pm On Jul 16, 2016 |
Ladycloud: my dear.. They said we should goan hug transformer as we no fine eya babe but u cute sha |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 12:36pm On Jul 16, 2016 |
Jarizod: u no get fowl for ur house/street  na voiceless ones dey our area |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 12:33pm On Jul 16, 2016 |
|
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 12:30pm On Jul 16, 2016 |
VoteKenneth205: U get mouth oo  see as u make sense for pix , lovely photo looks like u are the man to beat oh |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 12:28pm On Jul 16, 2016 |
Jarizod: I go try upload am before today expires nA so ,can't wait to hear it don tay I hear fowl voice lol |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 10:41am On Jul 16, 2016*. Modified: 12:38pm On Jul 16, 2016 |
LordScent: Durr the guy go wait tire.....Coz na until 1naira = 1 dollar befor i go upload my voicenote ooo ur wickedness go break scale oh , #1=$1. u know it would be easier for fowl to lay cook egg than dat to happen. na |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 10:33am On Jul 16, 2016 |
Jarizod: The male one na u need to really upload it make hear to confirm oh
|
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 10:19am On Jul 16, 2016 |
Jarizod: fine.urs?
My morning voice na like fowl own.. lol fowl as in hen or d man own with big comb? |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 8:31am On Jul 16, 2016 |
|
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 8:29am On Jul 16, 2016 |
Cherlene:
 let mi mark out d babes being stingy with voice
1. cherlene
2.dollyjoy
3.sinaj
4.angelahnie
5. I for put onila oh |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 8:26am On Jul 16, 2016 |
AngelAhnie: Yes o, na there angel and human dey finish wok chai naija don corrupt angels too oh |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 8:19am On Jul 16, 2016 |
Cherlene: At bolded.
Cherlene
urs expecially |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 8:15am On Jul 16, 2016 |
|
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 8:10am On Jul 16, 2016 |
AngelAhnie:
no thanks keep ur thanks I insist , no want mak God book mi down for allowing cold finish an angel wen I can help |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 8:08am On Jul 16, 2016 |
Cherlene: See TOASTING. 
Hihi, at bolded.
Cherlene babe upload na ,y all of una just dey hide voice and na sun dey enhance the voice ? let us know so we go wait till afternoon oh. because looks like u babes tryin to b stingy with voice lol |
Romance › Re: ** Romancelanders Voice Note 2016 Official Thread ** by esosuo2: 8:03am On Jul 16, 2016 |
AngelAhnie: Yeah..my night was okay but cold..yours? dooh , nxt time I will offer to b ur blanket , I never see angel wen cold dey catch b4 sha |