Ewosk's Posts
Nairaland Forum › Ewosk's Profile › Ewosk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 40 pages)
babasade:lol |
wow and am sure direct children of some of these are still alive but not on forbes 50 richest.... All omoBabaLowo do not end as Babalowo.... |
Kingsasian:wetin happen u nor sabi read first paragraph abi.......read the op again..... Op Truth is i would b pained if am dat ur nigga...no body like retrogression......for me you should keep the job stay put in the shared accommodation and help in any way u can in tym He is 'supposed' to get over it. |
so u visit guys who stay in a secluded island....dunno but i still cant believe a guy can rape a gal that easily unless with external help... one hand part legs, one hand hold hands or how una nor dey shout... ?kinda novice in this area sha but find it difficult to believe... Rape is bad...... for those guys abeg if u are konjinified find the nearest ......., house...nor use some minutes of pleasure damage ur lyf or that of a lady... |
XKZ:omo abeg talk another thing pay 1.5m debt wit s.. na wetin the gal get under, ... The Guy jonz but if he say God said... leave vengeance for me.. den i speaketh no furthereth |
you think you know do you really know..... Assumption chai nice..... say NO to Abandoned Project... can't judge some books from the cover.... next pls |
babasade:that's what u see on 2go.... na Ibadan gal abi |
things like this is why my alma mata dont observe rag day..... omo dis na mental case....... Kolomental some people take fun to anoda level |
babyfaceafrica:Ogaa i dont think the people were compelled asin forced to pay.... abi na u or d government buy bike for them.... ooo i forget say if d bike spoil na ur house dem go come repair am free of charge..... talk dey cheap... u wont try It if u b okada guy n even if u do the price certainly won't b d same...dem nor cross bridge that's River Lange Crossing |
Nlng don issue disclaimer no wahala.... watching as things unfolds... |
am interested
forward to onyxmailer@gmail.com tnx |
olempe:so is it legit ?though am a Niger Deltan....I nor sabi speak WAZOBIA.... |
egberipapa abeg ditch d beards, u nor b rick Ross jare , u just look like Asari enjoy responsibly |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 40 pages)
nor dey shout...