Ewosk's Posts
Nairaland Forum › Ewosk's Profile › Ewosk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 40 pages)
make i fflw flw here kindly forward to onyxmailer@gmail.com tnx |
Studied Computer Engineering |
Finally tried v4.0 n it worked viola!!! ![]() |
This list might be out of place because some other products are dominating the Nigerian cum African market..... Meizu gbono kor one plus ogbolo ni... Ehen wetin b ur criteria for hotness.... |
It's worth considering if your pals are still using it else I don't see d use..... 80% of peeps there are lads n immature... |
ajumaxbabe:Nice same as one of my hommie....... A month apart though am 13 March |
Op eh, hope am not too late for your magnanimous thread... kpaofame@gmail.com..... MTN |
now i fink am really cold~hearted op na wa na u o~~~shuoo y u dey complain u na philantropist and 'Womanitarian' na~~ u say d woman in question na ur colleagues so by now u suppose don introduce her 2 like 4 house agents make she go rent her house jare~ u dey dull ursef n play wit fire |
S.A |
NCC don wake from their long slumber |
is infinix hot that good n how much is it |
op let me kno wen she cut her wrist... kill her sef kor if u nor wan give in jst restrict her calls n block her on whatsapp n move on... nor allow her b on ur neck again cus she might nt rest until she is on ur |
the BENIN lexicon cum encyclopedia at it again....in unison sofily sofily cathee monkey... echoing that the superfluous lifestyle of the service chiefs have been clipped...NO MORE SUYAing, BIG STOUTing etc |
ewoo chai bt sai baba promised 1$ = #1 9ja really don enter one chance, so far it's getting worse ![]() |
BETA PIKIN GOD BLESS U JARE....... GEJ U AR KARID!!!! still eagerly waiting for d change ooooo..... ![]() |
nice one SEASIDERS.... |
funmijoyb:nepotism n tribalist bigot..... Adegboye Onigbinde is from the east abi...smh Wishing Oliseh all d best n i hope Bros Pinnick n hm crew go let am work freely sha |
just spoke to my brother about it no matter how tired i am i rarely sleep before 12:20 am...... i nor kno if na medical condition but honestly i need something worthwhile to do... |
at last all this comment dey useless... cuz oga madam nor b d op oo ...na blog copied story |
Maxymilliano:ewoo so na ibadan dey student come from ![]() cuz dat olodo sku dey ib ![]() |
Congrats Comrade Also signed out today .....OY/14B i have obeyed d clarion call....d call has ended na Ahead ahead wherever the land flourish naim i dey head now.... |
brize:This matter is dead n buried oo...called customer care to rectify the issue they said the 'CAMPAIGN' is over and it a one time thing so they cant allot megabyte n validity to me... since NCC dey ineffective na to forget d issue o |
Some Landlords can b mischievous bt i.think this law needs to.b reviewed.it gives to much room for the tenant to hide in his obligations...haba six month notice dn the tenant can still go to court on the expiration of that to challenge why he wont move out...uhuru |
after reading d above, english nor gree me type so make i.revert to my mama tongue my lingua franca... Nigeria mata cast scatter...e be like person wen wan use basket fill drum... Dem dey forget say house wen divide against himself don fall.. see d kasala wen dey shele for selecting principal men for federal houses dem never settle dat mata if PMB choose cabinet join anoda francas go ensue... APC dey fall hand dem dey behave like Jss 3 pikin wen dem give JAMB question to answer.... |
The ongoing impasse in the NASS got me wondering, is there no constitutional process of choosing the principal members of the house... a simple or complex Hay's n Nay' was all i expected... ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 40 pages)

