ExclusiveD's Posts
Nairaland Forum › ExclusiveD's Profile › ExclusiveD's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Parry don end.....dis Tboss/bouncer is funny o she no dance she dey hug dj for job well done# u must go nxtwk mumu gal ![]() |
So ttt just do kiss n run to bisola |
Chai...see as uriel rock miyonse for dat runtown song n tboss standing like party mannequin |
I just love marvis...see as she dey flow 4 dance floor As for Tboss if she is gonna do her mannequin challange 2day make she no drag miyonse wt her |
Tboss is so into miyonse but d small boy needs to man up jor see as d cuddling dey sweet tboss issorai but r we even sure he sabi kiss sef or is he still practicing wt tboss' forehead ...enuf jare ![]() |
Abeg wat was soma doing wt his tongue yle sleeping ![]() |
Dnt mind girls .....dere jealousy starts wen dey see dere competitor 1bkaye: |
I think Tboss is stepping up her game cos she don go haff naked already lool |
Girls get issues sha....so dey left debbie rise for d guys |
Gifty is all over d new contestant bassey now....dis delilah babe shud calm down nah n allow d guy settle down first ![]() |
Which kain epileptic entrance b dat for dat newcomer debbie rise bisola ddn find dat funny at all |
Oh yes!! but he was smart enuf to form whisperer n dat sent a msg to miyonse not to try again....abeg make him go meet gifty wey dey flaunt herself since kowema: |
Den she shud let him b n stop giving him hope....Gift is available 4 him but her jealous nature wont let it happen Unimaginable123: |
Nawa oo instead of beyonce to kiss mouth he is kissing hand ![]() |
Tboss showing us her skill as d occassional drinker wey she be dnt worry u wil soon be evicted ![]() |
Tboss d occasional drinker, gat 7 tats n piercing yet she cant even move body just wearing sexy cloth for fancy....wat da hell is she forming like ![]() Dj exclusive giving us old jam biko park well ![]() |
Uriel!!! ![]() |
I dnt no....is naija too hard for dem to spell ![]() |
I think marvis wil lead....she gats d look ![]() |
I hope Tboss wont spend forever doing hers ![]() |
Seen....Thanks quote author=living2013 post=48722363]New sample has been sent, those expecting it should check their emails.[/quote] |
Hi pls send to |
Pls hw did u apply? violet90: |
Pls did u apply via dere online form? ruthieo: |
News aint coming dis month or next but around august/sept cos dey v done dere recruitment 2months ago.....got d info frm 2ppl working dere |
U r not alone my dear, did both @mushin....i bliv is in batches. luvlyADESUWA: |
Buddy invite just rolled in #teamFriday/Sat @ mushin...did cbt on 12april @oshodi |
Wow so fast o...wish u success...still awaiting dere buddy invite since tues. abujasingles: |
Ok tnx quote author=ofeshe post=44697252] There is no name like aminat its amina[/quote] |
Same here o...realized it was 10 digits i grabd frm her call..so her name is aminat not amina? Even her addy sounds incomplete to me countsparrow: |
Finally we were not 4gotn by etisalat #teamNoregret/successmail! .....cbt invite just rolled in after so many days of waiting |

see as d cuddling dey sweet tboss
issorai 

