Falconey's Posts
Nairaland Forum › Falconey's Profile › Falconey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 441 442 443 444 445 446 447 (of 447 pages)
I don't know ATBU prob........most northern schools 1st or 2nd list is out........and ATBU refuse to upload dre's....and they are in full support of the ongoing STRIKE!!!!! |
That OKUPE no go school............him english self na village own.........he don chop money he no get sense again......make 1 idiot slap dat mumu |
This country is wack!.............jonathan worst president who care about nothing but 2015 election |
The hurray na for ASUU na |
Notified!........... |
What a FLOP country...........student go spend 1 year for house now....ASUU in power again! |
As for the BENEFIT.......dose in it can tell......have been given admission dis year.....I know dey will cme to me to join....if dey do , I will join only if dey accept me to be dre leader ( to control dem)....if dey don't agree.....and dey threaten me?......I swear to God I will bring dem all down! |
Ridiculous question .........we have cultism in all naija schools....(Higher inst)......mostly...western and eastern schools.....I know of LASU.....UNIBEN.......KWARAPOLY.....OFFAPOLY......UI.....Etc |
U no know book? Monday na 4th for ur own calendar ![]() ? |
Go ask ASUU......mtcheeeeeech |
U no get sense |
The salary una papa work for ? If FG dey hold dose fools money make dem pay am....but the 5months strike month NO |
The part I don't understand is ASUU asking for 5 months un-work salaries.......lols they said dey are fighting for us....which student dem teach for the past 5 months?..............abeg ASUU don Bleep -up big time.....u had 13 hours meeting with goodluck u didn't sign any agreement concerning the implementation immediately,lols and u want to meet him again for 13 hours? Lols |
All of una no get sense here Una no fit post comments without insults? |
Mine was boobs |
Breaking news.......ASUU almost call off strike 1 hours ago |
No latest my brother............na ASUU and FG get plenty LATEST...... |
See as u spell lecturer.....na ASUU cause am uh? |
Wow!!!!! Dis season film sweet...tomorrow again for another scene |
So students foolish o..........u stay house for 5 months still dey ask for xmas and new year break ?? Get a life...........I suggest 2 days for xmas and 3 days for new year the rest of december should be lecture days! |
A senator alone can meet ASUU demand......money dey dis country my brother |
Let me tell u bro...FG can meet dre demands....is just dat if dey meet all other union will start asking like......doctors....police etc I know naija like d back of my cock..is all politics......u know trillions d politicians control everyday? |
Na wa o......pple no gree comment .....so jona go rule 2015 ? I rather sell my vote to an slowpoke |
ASUU take ur time .............after dis no more strike in dis country.........no be joke ! |
Hahahahahahahahahahahahhaahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahhaha ASUP haaahahahahhahaahaahahha ASUP.........dem just ignore una.....maybe if ASUU resume una go join |
5months at home..........will you vote GEJ as the president again? His government good for you? |
What u pple don't know is jamb is important........some ijmb wil start to take jamb......UNILORIN is already doing it ,if u don't make 200 plus in jamb .NO ADMISSION |
U dey ask ASUU president as ugly 1 ? So na jonathan come fine ? |
Abeg the president don die ?? Now dis lie no lie go carry dis strike enter december ?? |
MOURINHO order ASUU to call off strike in the interest of the chelsea FANS |
BRAIN dude |
Finish 2009-2012......now I gain admission dis year 2013(ATBU) banking and finance....ASUU standing on my way....I thank God 4 years at home..... I did computer studies for 6 months,do some labour works and learn phone repairing....God I thank You |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 441 442 443 444 445 446 447 (of 447 pages)
