TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:38pm On Jul 29, 2021 |
This Sammy which kind tactics you dey use so?? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:23pm On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:19pm On Jul 29, 2021 |
fergie001: JayPaul dey do Jack Bauer enter gutter....  |
Politics › Re: Full Extract Of Kyari's Conversation With Hushpuppi That Nailed Him by Falomo211(m): 6:28pm On Jul 29, 2021 |
Hushpuppi don nail Abba kyari oooh chaiii and I love this man |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:18pm On Jul 29, 2021 |
Broobembem: Lost hope already Whitemoney wey dey give us cruise  If biggie comot am we no go gree  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:17pm On Jul 29, 2021 |
Richardonald: No housemates suspect her...
Maria is going nowhere...Dem no go nominate her Ok |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:16pm On Jul 29, 2021 |
Giel: Maria is one. Ehyaa we no go see that fine girl for our screen by sunday nawa oooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:15pm On Jul 29, 2021 |
Broobembem: I’m scared Whitemoney might be one Calm down whitemoney no dey go anywhere |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:14pm On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:14pm On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:12pm On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:09pm On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:07pm On Jul 29, 2021 |
tonididdy: We need a prayer warrior too on the show, someone that will keep the HMS awake at night with her rugged speaking in tongues and cabashing.
Would be so much fun. Na fire for fire be that one oooh  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:04pm On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 4:46pm On Jul 29, 2021 |
Biggie reveal this thing abeg me I believe none of them is a wildcard biggie and ebuka just dey catch cruise |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 4:45pm On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 4:44pm On Jul 29, 2021 |
So biggie go bring married people so that they no go Bleep this year abi |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 4:43pm On Jul 29, 2021 |
OlumbaOlumba: Inside sources said it’s Jaypaul and LIQUOROSE Inside sources KO abroad sources ni |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 4:25pm On Jul 29, 2021 |
Nawa ooh Some guys for this thread na female housemates boobs and ass dem dey look  |
Politics › Re: FBI Indictment Of Abba Kyari, Hushpuppi (US Court Documents) by Falomo211(m): 4:17pm On Jul 29, 2021 |
Odoogu: ... Hushpupi thinking what's there to loose or gain? " make everything burst abeg"  The guy is already looking at 20+ years in prison so he no wan go down alone ni |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 4:12pm On Jul 29, 2021 |
omotolly22: See how emmanuel is boring in the diary room
But if it innocent yousef, you people would almost crucify him Dem gather boring ni |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 3:14pm On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:59pm On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:58pm On Jul 29, 2021 |
genius43: Tanu Weds Manu This nini too dey shine teeth na every thing dey funny to am?? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:19pm On Jul 29, 2021 |
|
Politics › Re: Abba Kyari Speaks On Hushpuppi's Allegations by Falomo211(m): 11:20am On Jul 29, 2021 |
|
Celebrities › Re: HUSHPUPPI: How Ramoni Abass Teamed With Korean Keleb, Sikiru Released And Back T by Falomo211(m): 9:48am On Jul 29, 2021 |
|
Crime › Re: Hushpuppi: How I Bribed Abba Kyari In $1.1m Deal by Falomo211(m): 9:46am On Jul 29, 2021 |
Abeg jo where is the proof I cease to believe |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 12:53am On Jul 29, 2021 |
|
Politics › Re: EFCC Arrests Ex-Nasarawa Governor Al-Makura, Wife Over Corruption Allegations by Falomo211(m): 12:46am On Jul 29, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 12:43am On Jul 29, 2021 |
ThunderSwitch: Lool this one is trying to use fake tears to get the puna and empathy of a lady  the reverse was the case last season!!! Who dey cry?? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 12:40am On Jul 29, 2021 |
|