FavourCintosis's Posts
Nairaland Forum › FavourCintosis's Profile › FavourCintosis's Posts
Hmmmmm..odikwa egwu!...Oga Sanusi,hmmmm ![]() |
Is diz topic also meant 4 a 19yrs old lyk me? ![]() |
SOME Gals stupid eeh..mtchewwww...continue,God is watching una...she don dey enjoy am since yr1,karma com jam am 4 yr 3.... RIP though |
Hmmmm..very sad death...beautiful lady with bright future...ndi village di badooo....FTC ![]() |
Double wahala...wen naija didnt qualify 4 afcon on wednez,I said tnk God let me concentrate on my club,but den it dawned on me dat na Arsenal i dey support!...2 Big Hell..plays d same fuckin pattern..defenders nd keeper touchin d ball more dan d midfilders nd strikers in d name of possession! |
I dey hereooo |
Egwuekwe?..udo di |
Oboi Tonto dike na correct beefer of d highest order!..choii..she just dey beef all man.. Anyway,dats non of my business |
My able governor...kudos! |
If Enyeama performed well in congo den he wil perform wonders in his homeland,wia his mama,papa nd siblings go dey watch..oboi d post is already glued na d other players we go dey tok 2... Whether by fluke,bribe,ojoro,pk, wetin i knw b say we go win on wednez.. Buh dat egwuekwe tried against congoo..all d ariel ball na him get am,we nid tall defender..obo nd omeruo re average,dat tall congo strika 4 deal with us.. Abeg,I carry God dey beg keshi,mak una follow me beg amoo..Ambrose na flop,southA go exploit dat wingooo..beta put homebased playa dere...all bal dat went tru dat side against congo wz givin me hbp,dey wia dribblin him lyk pikin..chei! |
San2ski:Tnk God he don ORGANIZE us 2 a win ![]() |
ogawisdom:Na u place dem 2nd?..abi ur table dey different? ![]() |
As long as d spirit directs...... Buh babalawo can mak it faster! ![]() |
Umu otu onitsha time 4 december hustling thru drug way...Headbridge drug manufacturing industry ltd..MOTTO-ur survival is your concern,your money is our concern,na God dey heal ![]() |
Ogbanje don jam diz maga! |
Nyc 1 |
Naija must win...atleast Keshi will try 2 use diz opportunity 2 prove 2 we doubters dat he can still do sumtin..He cant afford 2 lose..He go die 4 airport!...we gonna win,we cant afford 2 faint nw,one more push nd d baby wil b out. Lets go dere!!!!!..our turn 2 dance sekem 4 dere parlour |
Lolzz..u girls eeh...But,do u fink guys re not aware?..dats y u all are always deceived [color=#006600][/color] |
Waitingoooooooo |
Hmmmmm GEJ till 2019......ehmm,i want 2 use diz opportunity 2 thank God 4 my life.Diz is my 1st comment on nairaland..am very happy and excited 2 b here!..hav been following nairaland 4 about 2yrs nw shaa...Chatting with u guys is a gr8 joy 2 me...NIGERIA-good ppl,gr8 nation!.......But remember Is stil oga goody till 2019. |
timilehing:...abi?..coz it didnt show on my own ![]() |



Keshi has nothing more to offer to our football. He won d match bc of enyema saves n nt bc of much frm him. By d way congo is still ahead of us n placed second. 
