Fayar's Posts
Nairaland Forum › Fayar's Profile › Fayar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 69 pages)
Jadentica: ![]() My Guy ![]() |
.
|
Jadentica:Dey there ...you get luck say dem no show bottom 8..my sources in Deloitte told me it went thus Nengi Prince Neo Kidd Lucy Wathoni Tolani Brighto ![]()
|
switlily25:Abii...we have tried abeg ... Sergio Ramos got nothing on us ![]() (Except maybe he's richer ) |
Jadentica:I'm an objective person...I no dey Stan like mumu... person dey make same mistakes over and over and she's non chalant about it...I no like stress abeg ![]() I go sha make sure anywhere I dey port go..I'll have the advantage position..I go troll your fave and you will have nothing for a comeback ...just watch and see ![]()
|
Hazardfan1:My brother...I no like stress abeg ![]() |
Jadentica:I cannot come and go an kill myself abeg ![]() When dem no dey pay me ![]() |
switlily25:You don join me niyen .. ![]() Team neutral ![]()
|
genius43:Erica no go ki pesin ...kilode....aswear she needs to do better if not she no go last this week ![]() |
genius43:O ti sun mi ...even van dijk never suffer like this and him dey collect money ...how much dem dey pay me? Everyday defend defend defend
|
Munzy14:Abeg who dey sell form ? ![]() |
Threebear:Heheheheheheh .. |
Munzy14:My Guy ..brubembem na indaboski..me I no get power abeg ![]() |
QueenCookie:Stop this rabbishhhhh ...are u Okay like this ?..which one is "unsuspecting nengi's neck".."tampering with her drink"..... she's an adult .....if she no like am she'll tell him off ...to hell with your narrative spinning a** ![]() Wake up and smell the coffee...your silicon wants to be choked . Dilwilrit
|
Brubembem:No naaahhh ![]()
|
Nilknarf:Sibling goals bawo ![]()
|
Nilknarf:Ohhh Lorde...when did this happen biko? ![]() |
codedguy1:Una bad for this thread ![]() |
DeyyourdeyHawk:We Elites will not take it ![]() You drag ...we drag you ![]() |
switlily25:That's just it ![]()
|
Lhimeet:My guy how far na ..the girl dey mess up atimes ..I no go lie....but .you can't see me spinning narratives here to suit her defence(people do that alot here) ..that'd be stvpid ...me I sha know say one day she go learn but for now .. we still stanniing bro ![]()
|
switlily25:Ahnnnn ahnnnnn ![]()
|
|
Jadentica:Next time ..u no go dey ask mumu question ![]()
|
Jadentica:Guy ..you don see person wey ready give you hot hot since you chose to go the dirty route ...him don dey give you steady I no know why u go dey involve person parents because of one stvpid HM ...the guy don give u back now...u humble ![]()
|
|
switlily25:Your mouth bad ![]() |
Una don dey shout DJ switch best DJ ever... ![]() Na so Una talk for DJ bign Same with DJ confidence ![]() No worry... in coming weeks another 'best DJ ' go dey ![]()
|
Brubembem: ![]()
|
Brubembem:Wonderful....lemme see how the turtle ninjas will spin this one ![]() "Erica is a cheap slvt..allowing a man choke her on TV like a dog" Him don dey choke their silicon ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 69 pages)


