Fayar's Posts
Nairaland Forum › Fayar's Profile › Fayar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 69 pages)
Wetin Erica do really Pepper una She just talk small "my fans will vote for you".....2 pages full immediately with "Biggie disqualify Erica" ![]()
|
calmbabyhawk:After ban whatelse?...abeg them no reach ![]() Mods , na joke ooooo ![]() |
Eeghe:My dear .....like the terminator ![]() I'LL BE BACK ![]() |
Nilknarf:My G...I'm on the side lines spying the babe I will be back on ...but make I enjoy 1 week peace of mind first ....the defending got me exhausted....make I recuperate ![]() |
switlily25:Ohhh Lorde ![]() |
Hazardfan1:Seriously?? I don taya for the girl jare ...me I'm sha not there again ![]() She cannot ki me ![]() |
switlily25:At all ooo ![]() I'm just being objective for now.. judging by his social media following...but in coming weeks things might change sha .. heard some notable Nigerian celebs are behind Erica now ![]() |
KIDDRICAsHAWK:Hawk you hash ooo ![]() But seriously..I no know why person go dey insult another person because of someone that doesn't even know you ...some even go as far as cursing out people's parents....e nor make sense really...cool what u did as you didn't go down that route ![]() |
Hazardfan1:You sef see am na...she mess up gan Such non chalant attitude...and she no know wetin we dey go through for am out here ![]() |
Vivipop:Who's beefing her biko....nobody dey beef her London trips here na ![]() |
KIDDRICAsHAWK:Ewoooooooo....make I know wetin happen if the guy escape this ban ... ![]()
|
|
Hazardfan1:You sure?...someone that was doing nonsense and flipping us off ...very stvpid girl ..naturally I was supposed to suffer her for doing that by giving her more votes .....but I'm team neutral for now...I don't like stress abeg ![]() |
KingAzubuike:I nor Sabi prince...na ur talk of LAYCON not being in the top 4 I dey counter... ..I go too chop your money come share d money for Elites ...na dem suffer pass for this thread ![]() |
|
KingAzubuike:Can we bet bros...let's make it 50 ![]() |
Jadentica:I don learn ![]() |
|
Hazardfan1:...it's like this one wants to be disqualified oo... Maybe in her mind because my baby tacha made disqualifation look sexy ..she sef wan try am... she doesn't know warris goin on..she go too fade ![]() PS: make we no dey decieve ourselves bros ...laycon is winning this thing ![]()
|
switlily25:Swit..I thought we team neutral now.. Did u go back? ![]() |
Geezeem:No wahala ![]() |
nazablossom:No naaaa...NL is a free place ...chook your mouth anywhere you like nobody fit beat you ![]() |
Hazardfan1:Exactly the phase I'm at rn...I still dey spy am with one eye ![]() |
Geezeem:Okay then... we're here for it ![]() But just so you know...I'm team neutral now ooo....before I go catch bullet on top wetin I no know ![]() |
nazablossom:I was pulling jadens leg ooo....make Una dey read subsequent posts .. ![]() I don enta ![]()
|
Geezeem:My guy say him go make this place unbearable for Una ....see threat That 5.62011% touch you sha ![]()
|
Drew13:Na wa to Una ooo....check my subsequent posts...na play I dey play with jadentica abeg ooo....see as Una rush me ![]() |
igasiboy98:Oga I dey joke with Jaden...it's not that serious ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 69 pages)


