Femistico's Posts
Nairaland Forum › Femistico's Profile › Femistico's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 74 pages)
The Sky is/and will alwayz be blue...its a good development...chelsea till I die...all ma blood is pure blue.. btw, make arsene wenger go buy cech and de gea and put d duo on poll together, we go still dey beat am both home and away...so he wan dey deny us of goal dats why he wan buy cech abi? continue to get dem all..mourinho is still d boss.. #teamchelsea4life |
nice one frm samsung |
prest:happen nt happy.. |
This baba don dey mad ooo...chad yestday, togo today, cameroon tomorrow, shey na bcuz of touring we vote u..we don enta one chance oo |
very funny |
celebrity and lies...na adebayor get dose cars buh see the one adebayor sat upon..menh money good and hardwork pays..fu*k wizkid team #davidorules |
why is senate pres nd dep. senate pres low like dat compared to chief whip nd others.. well dats for there pocket...shey all d moni wey dem take campaign b4 election, na all dis meagre salary dey wan take recover am abi?? dey deceive unaself ooo buh I no go deceive myself...billions missing here nd dere nko? mtchewww |
kennydee05:Na int'l connection we wan chop..abeg all dis travelling day in day out don dey tire person oo...fuel is still #110 for my side... make he come back and begin work, or what is it gonna show for it on his 100dayz in office...abeg time no wait for anybody |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 74 pages)