Femistico's Posts
Nairaland Forum › Femistico's Profile › Femistico's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 74 pages)
noblezone: ![]() U are wicked...make the baba sef swing into action.. |
see there long necks..lol so at that small stage of there life they've known wat is bf and gf instead of them to concentrate on there studies, well its none of my biz...datz why he's a dropout.. #irepdavido |
So buhari no dey even drink tea.. ![]() |
Why is she running helter skelter when she knew dat she got no liver and she's embezzling oyel money...abeg don't ever call lamorde again, u will be called upon whenever they open ur file and not even ancestors will save you dat day.. |
call customer care and requested frm dem dat u wanna transfer and collect the moni |
If u lose ur job cuz u wanna be satisfying ur wife regularly then u don enter one chance, its ur wife dat will still complain dat u're a jobless man and dat will be worst than diz... so get ur self... agbo jedi, opa eyin, afato, viagra, revive, tramadol etc then u do more pre-intimacy b4 anythin..come back to thank me.. |
no time..work don start..lag iz gud to go.. |
You knw dere is truetalk and truetalk+ mayb its truetalk dat u migrated to which u can only calls registered 11 nos @0.11k/sec... |
pls wetin dem put for dat plate..hope dat one no be food sha...bcuz it resembles grass.. |
chai, why I quick come back home sef, I think party don finish..I never knew dere will be item 7 (menu menu)after party na..make I go take my invitation card am going back... |
They've started again oo...no giv dis baba problem oo it's too early for dis.. |
@op I can sue u for giving false information, where is the daring photo.. |
Pls shebi hausa no dey collect large for dowry like the igbos...make I jst go marry one of them.. ![]() ![]() |
Evegreen:I also rep #BatchB shey dat sept dey sure bro? |
who will now handover to wike.. |
chai...na wa oo, so quick, no more security aides again like b4, well I wish dem safe trip to otuoke.. welcome my new presido...His Excellency PMB... |
chai...sorry and rip |
Fraih:So u are familiar with snake like dat, u alone don kill 3 snakes around u, I fink u need serious prayer.. |
anonimi:And who will be holding him as from tomorrow inside the villa, abi he will have to create another portfolio for that? |
Cute guy buh he no dey dress like nigga now..he con dey wear fulani dabole. he go too dey religious like his father..mtcheww |
Bye my ex presido... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 74 pages)


