Femistico's Posts
Nairaland Forum › Femistico's Profile › Femistico's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 74 pages)
Next time wenever mtn or any number sent u a msg and telling u to send 'stop' u better dont bcuz ur moni will be ripoff |
Is the op saying the truth or maybe he's probably lieing, how can u search for a job in a company on Saturday and Sundays..does dat make sense..its fabricated menh buh if its true u got a crious problem nt even prob buh war battling with u..am very sorry ooo jes go and meet Tb Joshua |
Abeg make dem let 1dollar equivalent to 1# make I buy my samsung s6 jor that will be $800=#800...na dat one concern me pass hahahahaha |
I don dey smell fp again |
250k? na hin my friend come dey para for me throughout yestday say I dey spend some change wey neva reach 5k for my fu*king mate |
If its true, that this is his grandmother then am sure bovi will be in his early 20's |
chai what about if the rope now cut wah will be his fate.. |
Where is d uncladness, dis one wey jes cover her breast snap na hin be unclad...and where her toto abegi |
agoadiv:na xooo bro, gone are those dayz |
He fine small buh he neva reach 6packs na only one pack me I see there |
Damolux01:Hey boss did OAU have political science and int'l relations as a masters course...I wannna know |
make I book space...I smell fp Modified: na God talk say make I book down space well this space is not for sale I wanna build a mansion here..will also use it to celebrate my bday which I did yestday.. @ topic I no even read am buh sorry op |
whats wrong with south africans |
wetin I wan say now |
congrat bro |
A big shoutout to all ma April peeps out there, if u're nt born in April jes do urself a favour by finding an April friends, well u're lucky am one..some minutes to ma day I rep #April23rd Mod pls help me move to fp let people celebrate me..Thanks I also wish my birthday mate here an HAPPY BIRTHDAY..LLNP.... |
atletico try sha |
stonemind:U've nt seen the spec and u already concluded it beats samsung hands down..how did u know or where did u heard it from..samsung s4 can boast of 441ppi while z4 still dey have 424ppi in 2015.. mtchew my frnd go and sleep. am nt hating sony though. |
chai..68billion if to say na me nd I succeed na dat same day I go jes browse nd search for a small country which is nt popular and travel there for a long vacation so that there won't be any traces... buh the guy for dey take am small small no need to rush..ibo boys sha |
I understand u bro, the same way I also reasoned and I even heard it will be in Guinness world of record buh my suggestion is b4 he entered into record let them tape him and he shld start afresh again..with that I will blive dis story |
Na wetin floating mean be dis, abegi dis guy don dey sink ooo |
Blessing rawa- her father na pastor ooo see d kind tatoo wey she draw for arm.. well I will neva be deceived by our so called pastors again never. back to the topic-oritse femi fu*k up big time if dis gal is saying d truth |
Waoh my schl is even there Adekunle ajasin university....proud to be an aauaite buh on a very serious note law student for my schl too dey brag ooo, dont even know they can make it |
This space is for sale Five bedroom flat |
Jonathan is a man of the people, he's also a legend in Africa |
Make oritse femi no make me vex b4 I change am for him ooo shey na dis old cargo be hacker or u wan make her a celeb...both of u don plan am abi? spits... |
So u still need to come here for advice instead of u to do the needful by telling her its over, buh ur (its over) must be put in maturely bcus she might use d juju on u for ending d rlatnship ooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 74 pages)
