Flashaldrin's Posts
Nairaland Forum › Flashaldrin's Profile › Flashaldrin's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 116 pages)
why am i not surprised dyt is winning ![]() |
Idowuogbo: ![]() |
kai, this is the apex of attention seeking. smh!!! ![]() |
![]() |
Hmmmm, mine is cuddlemii!! brb with the poem!! |
^^bado bado wetin be the latest with our church bobo ![]() Dyt: ![]() Scash: so you nor know difference between me and cocoaanyways sha, nice to hear, I'm to sure you are a senior colleague but would still like to know your level ![]() |
time waster. seun is behind this ![]() |
Mrs chima is trying desperately to hook a guy ![]() |
Idowuogbo:una don dey do love forget me abi Idowuogbo:you just dey make noise cos you never jam my physical charm, I have that effect on girls ![]() Scash:please ma, which course are you studying?? |
hahaha, this pikin don go open another one. hahaha. ![]() |
bros abeg teash me chyking 101. subscribing ![]() |
oya go and have wet dreams about the guy on your pic. ![]() see wetin dey hungry you. kai, you never even get construction worker ![]() |
freecocoa:see jerosi ![]() |
Goldieluks:you never watch coming to america, i dey form poor so that i go find true lof ![]() oya get lost, you resemble sammi ![]() |
Goldieluks:hahahaha. goldie, why you come wucked naa ![]() |
seedord247:actually, na my pigsty be that ![]() |
^^^ shatup and go to bed. goldie, you don they form now abi, after you go go do underground runs with my secretary. dey there dey trip for my trimmed body ![]() |
bros why you dey fall her hand naa you suppose to don code. just add 10 on top for the actual value ![]() |
^^^ reality bro, be careful what you ask for ooo, ![]() |
Goldieluks:liar!!!!! I don run tire from you ![]() |
you dey ask me abi?? dem no dey tell deaf man say war don start ![]() why you think say i no gree sell her form ![]() |
seedord247:wetin dey funny you?? ![]() |
yorisb, hmmm. na you be next for goldie agenda o. |
seedord247:kai, see this small boy don rotten finish ![]() |
Yorisb:hahaha, guy morning never reach naa |
man, e no easy o. me first lie down they press phone come they talk like say e no dey my mind, incase if she wan form ![]() but as e come dey sweet am, na im i come put emotion for the thing. just do it shaa, she's just probably waiting for a simple sorry from you. the rest will take care of itself. |
Awww, goldiemorn, shebi i warned you. all this pursuing guys around might backfire. now see. . . ![]() |
Nj girl:shut up joor. make i talk to real people. ![]() Idowuogbo:your person?? kai id, you don fall my hands, i cant type again ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 116 pages)

wetin be the latest with our church bobo
