Flashaldrin's Posts
Nairaland Forum › Flashaldrin's Profile › Flashaldrin's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 116 pages)
freecocoa:me too. much more exciting. cocoa which club you dey support?? |
![]() |
I see I've got a fan ![]() digger shebi you dey see am, nor be only you wen dey line. even g.ays dey find me when you don ready go buy form stand for back back. ![]() |
i never ever fall o. na only stagger in love i dey do. no shaking! ![]() |
Goldieluks:I know dey answer flash for nothing. ![]() Goldieluks:you no how much be that material wen you dey see so?? smh!! gold-digger wey no fit recognize gold ![]() |
![]() oya ijogozi settle sharp sharp before i get my team of S.A.N.s. You no go like am that way o. Dem no dey pity o. do, my blood they foam. |
una neva finish this divorce since?? ![]() |
seedord247: ![]() |
cocoa sweri, why are you keeping my proposal on suspension naa?? ![]() |
winner or you stand for line ![]() |
See as this golddigger just dey follow my yansh! Shebi i don talk am say i no get am for money. Unless if you dey willing to be the breadwinner ![]() |
![]() goldie me, me, its me o |
I don dey shout since, she no gree reply ![]() |
the second i guess. nothing impresses me than a lady who can actually speak. op, i hope this is not targeted at our nl gals o!! ![]() |
sexkills, come tell us how ya day went naa ![]() and you 190 and you lefu ![]() |
freecocoa: ![]() switcocoa can we date ![]() heard you just completed a divorce. i swearigod i'll be nice to you. but i nor get money ![]() |
Blackteeth:ehen dem get one thread wey i get for that section sef ![]() |
Dyt: |
mcnepow:okk, nice day sir. so na phone you dey use now ![]() |
freecocoa: ![]() so can you always talk to me with your heart not your hand. I nor like your hand ![]() |
lol, the people are responding. ![]() lets meet at meet-up zone naa ![]() |
@op, goodluck to you with this thread ![]() |
can we see your pic?? ![]() |
id, goldie nd cocoa, how market ![]() |
why on earth?? ![]() |
^^^ thats a real nice quite way to spend a day. mine has been pretty boring so far, do you mind if i join you for the clubbing?? ![]() |
@ all, no bashing please. lets go to meet-up zone. |
freecocoa:Are you sure you are fragile ![]() Your posts say quite the opposite ![]() |
I decided to create a thread where we can come after the day to relax and share the events of our day and have fun. Every talk and every one is welcome. whether newbie or oldie. grammarian or bomber-man attention seekers and attention givers y'all welcome! long stories are highly appreciated. you can lie to spice it up but make sure you indicate after ![]() ok, lemme start, my day wasnt that great. . . I took my gf out to. . . . .[lie] I woke up by 7, by 8 i went to take my haircut. It took me 4 hrs and when i came back i was pretty exhausted and too tired to log in, so i joined my sis to watch 'secret life of an american teenager'. Quite interesting. then i spent my evenings watching English premier league matches and. . . . here i am. yea i know it was quite boring but I'm on hols and popsi no dey too drop money again. . . thus flexing reduced. so there! lets have yours, no matter how good or bad, boring or interesting. . . for those that spent theirs on nairaland. . . kpele o ![]() |
duh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 116 pages)


