NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:55pm On Feb 18, 2016 |
If to say as I dey reason sotin nai d thing go be; make all of us for this thread just find ourselves for the same state! Mehn, service year go sweet gan o. Because... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:53pm On Feb 18, 2016 |
drjoshua2000: So no link to check call letters again? Nairaland hacker Don fall my hands. Dr Joe, na so d thing dey hawngree u. Chill. U go sha sabi ur state of deployment someday. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:53pm On Feb 18, 2016 |
drjoshua2000: So no link to check call letters again? Nairaland hacker Don fall my hands. Make Kalabari ladies kash u, u go sabi say u nor badt at all. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:52pm On Feb 18, 2016 |
Kbs468: Point blank as being called by Tony Iredia then, Although Na so him like make dem they call am oo, if not, Na senior super lecturer nauw for my Alma ooo. Which school be that? Then, shey na after ihn tenure as the Dg, NTA? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:47pm On Feb 18, 2016 |
JAEYWEST: ;Dcalm down As u like woman rish; make dem just troway u go Cross river. Hmmm. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:41pm On Feb 18, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:40pm On Feb 18, 2016 |
JAEYWEST: kwarrekt...ehen..abeg bros make sure she gather bright "future" plus luxurious "past" See pervert(s). |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:39pm On Feb 18, 2016 |
Kbs468: Abi. Na d 'Ikorira' wey dem get for one another in the Nigerian Nation b d basic ingredients for the feud ooo particular as one Lola was involved and attached to one arm The yoruba-igbo unhealthy marital rivalry. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 1:50pm On Feb 18, 2016 |
Walahi, werin Kbs yarn bou 'unity and harmony' for dis room nor be lie o. Another striking thing be say, if two or more peeps get quanta sef, the other roomies go wade in shapali and dem go settle the matter. This is a cyber El-dorado; really. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 1:48pm On Feb 18, 2016 |
eaglevision: No worry nw,I will continue to praise u henceforth,Fraih darling,ife mi atorunwa,d loff wey I get for u no get part 2,if u like abuse me,if u like slap me,if u like do me anyhow I wnt complain,God don give u the grace to press my mumu button,dae press am dae go,anybody wey wan turn u against me thunder go romance d person for yunsh,rain is falling,oya let's go to bed u hear The lof wey don enter ur head nor gree u reason say rain never begin dey fall. D heat wey dey here fit cook yam, walahi. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 1:46pm On Feb 18, 2016 |
*climbs igi ewedu* I hail...*falls-off* *re-climbs*...una for here o. How d go dey go? Cc: Kbs, Sunnepa, BolaGabriella, UniqueVision, Boblil, Crobboy, missprudence, fraih, et al. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 10:31am On Feb 18, 2016 |
Sunnepa17: Ɣξαђ ....did my Hnd @polyibadan also. Southerners!!! *Awhoooo* Wateez duween dis soldier bai? *eyes rolling*. *tears race* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 10:08am On Feb 18, 2016 |
Abbeyunique2: So una be funaabites, Not at all. I thought Sunnepa is, but he said na NDA e go. Na soldier o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 10:05am On Feb 18, 2016 |
hardie14:
what was that!!!!  E remain small make u reach the realm of Aporea. Ask Patrick Obaihagbon; izz nuh a jokeen sturv. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 10:02am On Feb 18, 2016 |
Kbs468: Your submission above are factual and summarizes the real Genesis of the entire imbroglio. Hmmmmm. Overnight, everything just turned topsy turvy for them. O ga o. But, immaturity is, to me, the final straw that's breaking their Camel's back. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 9:44am On Feb 18, 2016 |
Oluwanimoduroti1: Thank you. I'm not sure I understand the last sentence. Glad she's been doing that in my absence. What baba meant was 'He hopes u've been saying good things about him abroad.' |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 9:42am On Feb 18, 2016 |
Kbs468: I tell you but the only reason I would attribute to the issue getting this messy is the demise of their Mum and this is where the words of sunnepa17's mum-missprudence becomes undoubtedly and overwhelmingly sweet and sound to a logical conclusion.
After all, the below was what they once all said and as she is no more, things then began falling apart Beyond their mum's demise, Jude hasn't been an exemplary leader-cum-brother at all. Learnt he had been taking sides with Peter from day 1, just because Paul married Lola(which he was against, as well as their Mum before she died). Perhaps, also because Lola is older than both P-square and Jude himself. Just maybe. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:54am On Feb 18, 2016 |
Sunnepa17: Chairman mi...first nd foremost, ℓ̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ NDA...ℓ̊ attend Polyibadan(polytes) Southerners!!! "Awhoooo" any ib polytes here go sabi ♍ƺ wella 4 south campus...A16 coppa 2 b.... U cohn resemble one pesin like this. Man, una two too resemble each other, walahi liazim. Nywei, as i don gbe gbagi, na 21F be that, ko? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:47am On Feb 18, 2016 |
Who dey follow these Okoye brothers' feud? Yam and pepper don scatter for ground o, big time. *just saying* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:46am On Feb 18, 2016 |
Eh Sunnepa17: ℓ̊ full ground gidigba ooo, on my way 2 Zaria..gat sumfin 2 attend 2 dere. Ehen! Safe trip o. However, beware of heat! Make u nor go turn kilichi for Zamfara. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:45am On Feb 18, 2016 |
johndanny: when the passion is real nothing is impossible.. Fah land u slap for cheeks. Biko'nu, goan marry! Hoeniranu! Na sumol sumol gehz e go dey flirt around with. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:36am On Feb 18, 2016 |
Yezzy: WTF. Dem suppose change dis forum to nysc relationship/ comedy section. Thumps up guys. Intending batch A copper in d building. Thought freaked abt d whole nysc thing. Looking forward to getting stressed Ur swag nor get part 2 o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:35am On Feb 18, 2016 |
This Sunnepa just look like person wah sabi. Sunnepa, na Funaab u go? And, shey u be A15 kopa? Wey dey serve for Osogbo? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:30am On Feb 18, 2016 |
BlizzydoDo: smiln, ahbi o So, it applies to 'the two both of u' too?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:25am On Feb 18, 2016 |
merikims: yh yh yh I did and thanks for loving my perfume... anytin for u Lai shey professor Peller tabi Zedicus Zed; u dey smell woman fragrance from here. Chai! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:24am On Feb 18, 2016 |
jubrealguy: lolzz........ No b say u be ashawo like that, na up and coming you be, u just mentioned ur road modems anyway do u need barbecue for your oversea trips..... Be like oga Buhari na See yeye pipo. Ashawo dey taunt olosho. Olosho okunrin. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:22am On Feb 18, 2016 |
Sunnepa17: Lolzzz....mornin bro Sunne baba, morning. How d go dey go? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:20am On Feb 18, 2016 |
BlizzydoDo: Ahbeg wait oo, hu b yur oga wey I b him bae? *remembers a song* Even ur boo get a boo... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:19am On Feb 18, 2016 |
missprudence: Lol.. good to know we can count on Ur for security Nor mind am. Na so Dasuki Gate dey form better security pesin before. Ashe e get clandestine motives. There goes our 2.1 'billin' dollars. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 8:16am On Feb 18, 2016 |
Dudecollins: Lol... I go hibernate till the beautiful ones walk by. I must to get hooked in the next 24hours...by fire by force. #TickTock *In Ayi Kwei Amah's voice* The beautiful ones are not yet born, ke.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 3:26am On Feb 18, 2016 |
Dudecollins: Lol... I go hibernate till the beautiful ones walk by. I must to get hooked in the next 24hours...by fire by force. #TickTock Make I gii u connect, then. Watch out for these damsels. @ Fraih, @BolaGabriella, @Missprudence, et al. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:32am On Feb 18, 2016 |
Dudecollins: This one that love has taken ova in this Golden City. Shey me too I no go come find someone here laidis. Make I no com carry last. #SearchModeActivated Na for dis kain time u dey fain bae, kwa? I piry u. |