Forzap's Posts
Nairaland Forum › Forzap's Profile › Forzap's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 81 pages)
''after OAU nd unilag don reject dem,OOU wey still wan pity dem giv dem admission'' WTF!!very useless nd annoying statement mehn i don suffer sha,baba God come & dry my tears for me |
Samoranopapa: na dere make u sit down make u no use dis strike make money u hearno vex na,mango boi hw market ![]() |
Nigerian emperor ![]() |
[quote author=nadia_SA]See the pose sef.. Hs trying to hide his pikin hammer head!![/quote]hide hw?abi eye dey pain u ![]() |
![]() ![]() |
Op notin lyk beef here,one man's food is anoda man's poison |
Ewww jesu,OOU aspirants nw selling mango choi....odikwa serious |
. |
[quote author=Irewumi O.]u dey sell am?![/quote] ![]() |
[quote author=Eni~girl]m a muslim oh[/quote]aiit |
. |
olamidarsenal: ]dont copy nd paste my post dummy ![]() |
olamidarsenal: lol, olosilability boioops take it easy oo,psycho ![]() |
[quote author=Eni~girl]nt rili ah jez finishd sec xcl nd dnt wana sit dwn @ ome doen ntin nd m sure i wnt stay @ ome IJN/InshaAllahu.[/quote]babez,are u a xtian or muslim?hope its nt d latter tho |
Shane95: nd to u forza u ve been disqualifiedwats dis one saying ? |
olamidarsenal: z aaaaaaaaajaaaaaaah!lol,weyrey boi ![]() |
Ochillary: smh.. enyeama leg was inside the post.. his hands were inside the post toomtcheew, nw i knw u dont knw anytin abt football,wats ur bizness wit his hands or leg?even if his whole body is behind d line it doesnt mata,d tin is did d ball cross d line?hello no!!forget abt were his hands or leg was, it doesnt mata, instead concentrate on d ball dats d koko |
Ochillary: look at his leg & look at the ball positionguy forget abt is leg,luk at ball it didnt cross d line!!dat's wat is important nt is leg |
olamidarsenal: 101% tru............. Lolguy ur underground runz badt gan oo,shey make giv u my details ni ![]() |
collynzo2: He said ''good looking chick''. I just checked your pic and I don't think you qualify.eye dey pain u ? |
EMENIKE V BALOTELI ![]() |
EMENIKE!!! 2 goals........$4000-Emenike match bonus......$5000 man of d match:$5000:Emenike |
omo i hear say ASUU no allow dem compile list,HW TRU IS DIS ![]() |
Shane95: Smh 4 dix mofoes.Watz d latest news bou admissnsode,ur alwayz shakin ur head(smh),abi ur related to Agama lizard ? |
olamidarsenal: na eba ibo i chop ooo... Abi u wan chop nino tanx,na person lyk u nid am ![]() |
All of una wey dey call am ugly,dont forget he can feed u all wit jst his bonus d pix luks photoshoped tho |
JESU!!!see belle ![]() |
Flat yarnsh ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 81 pages)





