Forzap's Posts
Nairaland Forum › Forzap's Profile › Forzap's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 81 pages)
hollumiezeez: u fit push me nah.ehh enn i knw say na wetin u want be dat,make i push u go dat corner ![]() |
hollumiezeez: wetin happen y ur face b like person wey never chop morning foodwho be dis wan ?excuse away frm d road jooor![]() |
olamidarsenal: omo na confirmed wash ![]() ![]() |
hollumiezeez: don't join me o...i don't need ur companywash ![]() |
hollumiezeez: A new day has come......top of d morning to u all o...t.g.i.fwhere are u @?lemme join u ![]() |
Tehmitaryor: Pls,,se dey don add jamb score join d post utme score abi na only utme score because am confused oh,,pls i nid urgent replyna only P/UME score |
adesina dam: He was on board, its been confirmedchoi.....so sad dis aint normal oo |
Ur truly madt ![]() ![]() |
Ellaswt: eye dey pain u?go ask ur teacher |
Dis interview don tey mehn,op ur nt updated |
SHANE dem say u nor matchup ![]() say u nor sabi woo babe![]() dem wan smash ur head sef,bt i prefer make dem smash am on a transformer![]() ![]() |
adesina dam: A dead man having a plane crash again, dats serious. Av mercy lordguy,hw did u knw agagu's body was inside d plane?jst because it was akure bound?anywayz no report yet on d occupant,lets wait nd see sha |
Shane95: with d way ujst typd one will knw ur scared dat d truth will b awt soon nd also u shud knw dix#i dnt love uuuu!!!!#wash |
Larenzy: I'm xowi for d typographical error, professor forza.go nd sin no more ![]() |
Eni~girl:abi nau,no dullin |
In other newz,were d buffday parry dey happen make boiz come rock gals behind ![]() |
Eni~girl:no shakin ma swt@ |
Shane95: lwkm forza p she wan cover up she calld me nd said she loves me nd dat she jst wants to chop ur moni buh i said i cnt btray my frnd nd rum matenice,kip dreaming ![]() |
Larenzy: y r u guys not discussing abt wat dis trend is being created for rather u r talking abt sumtin else which is very far from d main purpose of dis trend.pls u guys should kum back naa n don't go off tangent again...........wats dis one sayin ?u want 2 kip repeatin d same tin,i scored 40,wen wil d cut-off be out,wats my chances,is dat nt borin 2 u?i gat gud newz for ya, NASU is on strike!!m sure u knw wat dat means,dey are lotta babes here u beta pick one make u use am dey kill tinkin nd stop dullin,dere is more 2 life dan admission,by d way its thread nt trend,enjoy!!! |
Eni~girl:dont mind dat boi,he weeds alot ![]() |
Shane95: dix gal sabo downgrade sha c whr u put my nameu lucky say ur name dey list sef |
Wealth2mighty: Accept it u're sick 'cos u're d Nigeria u're referin to as being sick,except if u wanna deny d fact dt u're a Nigerian. It is not d land dt is sick but pple residin in her,so if u say NAIJA is sick then u referin to pple in her,so authomatically u're one of her occupants,d land can't heal itself,untill when we d pple in it admit dt we are ill & stop blaming what not,nd luk for means of treating ourselves,untill dn dt changes will occur.lol,so u luv naija lyk dis?it seems ur offended by dat statement, no vex buh Nigeria is sick nt me ![]() |
Tehmitaryor: i don't tink dey will resume dis yrsure |
Wealth2mighty: D only constant thing in life is CHANGE,we can only make a change if we want to,my dear. if u say Nigeria is sick,belif u me u're sick too,cos it's not d landscape dt's called Nigeria,u are an entity in it,remember? so pls,endeavour to be positive somehw 'cos life & death is in d power of d tongue,ur little prayer/positive words can go a long way in her life.miss patriotic i sight u |
Sori,i see no resemblance ![]() |
[quote author=Wealth2mighty]if u say Nigeria is sick,belif u me u're sick too ![]() |
Buh ASUU's demand is outrageous,3trillion ![]() |
Wealth2mighty: Abeg,na wetin concern d state universities for FG & Federal universities striking leçturers? na because dem dey dsame union mak them still dey do follow follow ni? now NASU as decided to follow too & FG too dem don vow say dem no go pay universities striking lecturers,na who go come settle ds matter?babez i gat no idea,Nigeria is sick!!! |
Shane95: forz p ur gf has a crush on me oooohehe,joke of d year ![]() by d way,hav u taken ur drugs 2day ![]() |
na wa oo NASU wana go on strike only God knws wen d cut-off will be out nt 2 talk of admission list,hehehe we are in for it |
. |
m.esther96: ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 81 pages)


?excuse away frm d road jooor

