Education › Re: ASUU Has Been Unfair To The Nigerian Students- Obasi by Forzap: 12:23pm On Sep 30, 2013 |
E be like say dem wan to tell us anoda story again oo,f.cuk u MR chinedu |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 7:10am On Sep 30, 2013 |
wandycole007: i gat 232 for jamb make u giv 5 for ur putme n ill giv u 15 frm my jamb u nor well sir   |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 6:48am On Sep 30, 2013 |
Larenzy: there is notin lyk division in d cutoff it is only d post utme score dat will b used. xo chill nigga,dis is d second time ur posting dis shiit,hope all is well wit u   ? |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 6:42am On Sep 30, 2013 |
|
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 6:31am On Sep 30, 2013 |
Eni~girl: abotii kiss ni...xo even if am processinq a private uni sef ma kon dash u everitin nd endup receivinq a kiss frm u as a reward *SMH* kheez wey ah qo kollect wey qo tayar me ehn... |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 9:09pm On Sep 29, 2013 |
Shane95: I scored 40 nd i did 25 awt of 50 God biko make d cut off favour us oo only 25?hw com?abi u go dey rap inside exam hall  ? |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 9:04pm On Sep 29, 2013 |
Wealth2mighty: Na who pursue u go exile? u do well now,u even reach average,na 44% o. hoping to see cutt-off ds wk,I pray we meet up,nd GOD's favour over shadow us all. na sum oga @ d top here pursue me go exile oo,AMEN d cut-off go favour us all |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 9:01pm On Sep 29, 2013 |
Irewumi O.: xhe na post utme score u dey market nii? yes na,abi u no knw say dat wan sef dey ni? |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 8:29pm On Sep 29, 2013 |
Shane95: lmao u b tif eni no mind am jhur i nid jst 45 awt of ur score jare na market na   |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 8:15pm On Sep 29, 2013*. Modified: 9:05pm On Sep 29, 2013 |
Wealth2mighty: Forza p,na wa o,na wetin happen? wey we no see ur green light,hw result na? hehehe,babez i went on exile  i score 50 the exam was damn difficult anywayz sha dey must admit us!!#teamadmissiondisyear......hw was urs na |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 8:06pm On Sep 29, 2013 |
Eni~girl: lOl shey ma qive u 7mrks join ur ume score nd u qimme 4 mrkz join ma p.ume ehn? #qrin# |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 8:05pm On Sep 29, 2013 |
Eni~girl: lOl shey ma qive u 7mrks join ur ume score nd u qimme 4 mrkz join ma p.ume ehn? #qrin# LMAO,lets do it dis way.....shebi u dey go private skul,dash me all ur ume score cos u dont nid it.....ur reward wil be a>>> KISS OF LIFE<<< frm me*wink* |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 7:43pm On Sep 29, 2013 |
wandycole007: wat course n wetin b jamb score.na 5 i av 2 bankin&finance,jamb 189....*covers face* |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 6:51pm On Sep 29, 2013 |
50.....choi my own don meet me oo |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 6:47pm On Sep 29, 2013*. Modified: 7:16pm On Sep 29, 2013 |
Larenzy: omo market no too good oooo. no shakin brov,we go gain dis admission weda by riggin or killin  #teamadmissiondisyear |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 6:39pm On Sep 29, 2013 |
@WEALTHtohMIGHTY&ENI_GUL i zoom una   |
Education › Re: OOU 2013/2014 Admission by Forzap: 6:36pm On Sep 29, 2013 |
Longest tyme,hw market  ? |
Christianity Etc › Re: What's Wrong With Wearing A Trouser To Church?? by Forzap: 1:16pm On Sep 29, 2013 |
Yes,it's nt only wrong bt also dangerous wit d kind of curves u've got   |
Events › Re: Bride's Family Gives-out N1000 Packets As Wedding Souvenir To Guests!(pic) by Forzap: 8:28pm On Sep 28, 2013 |
mister awo: You mean d bride handed every guest N100,000?  nah,1BILLION |
Celebrities › Re: Forbes List Of The World's Highest-paid Hip-hop Artists 2013 by Forzap: 4:58pm On Sep 25, 2013 |
No justin bieber  |
Celebrities › Re: Wizkid And Chidinma Looking Like A Couple!www.nairatunes..com by Forzap: 4:49pm On Sep 25, 2013 |
^^^oga clean ya eyez |
|
Education › Re: NASU Will Join ASUU Strike Next Week by Forzap: 3:49pm On Sep 25, 2013 |
Manchidede: shaa! This is a judicious strike! But ASUU, you still have a question to answer. which question 2 answer? |
Education › Re: NASU Will Join ASUU Strike Next Week by Forzap: 3:44pm On Sep 25, 2013 |
post witheld |
Politics › Re: US Congress To Conduct Public Hearing On Boko-Haram by Forzap: 11:49am On Sep 25, 2013 |
Its a welcome development jare,these boko guyz are too strong for our army |
Nairaland General › Re: Craziest Thing You've Done for Money? by Forzap: 1:08am On Sep 20, 2013 |
BRICKLAYER  *covers face* |
|
Celebrities › Re: He's Back! Sinzu Flaunts His Big Ass Chick & Some Dollar Notes[photos] by Forzap: 11:21pm On Sep 17, 2013 |
Ewww Naija artise no dey slack, STREET TOUR  |
Celebrities › Re: Psquare And Wizkid Nominated For 2013 MTV Europe Awards by Forzap: 11:05pm On Sep 17, 2013 |
Mafikizolo all d way #khona |
Celebrities › Re: BBA Winner Dillish Gets Brand New Car As Birthday Gift From Boo (photos) by Forzap: 10:59pm On Sep 17, 2013 |
Kul pix,bt abeg who be papa who be BF  ? abi my eyes dey deceive me  |
Celebrities › Re: Wizkid & P-square Have Being Nominated For The 2013 MTV Europe Music Awards by Forzap: 10:53pm On Sep 17, 2013 |
We nor click!my frnd post ur head here  |
Foreign Affairs › Re: Reasons Why A Diplomatic Solution To The Syrian Crisis Is Unlikely by Forzap: 10:26pm On Sep 17, 2013 |
Dis post as been witheld  |