Forzap's Posts
Nairaland Forum › Forzap's Profile › Forzap's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 81 pages)
I no believe dis story @ all!sex &money like seriously?FP ko BP ni,yeye OP |
Wich kine beef be dis na?its a club song so wat do u expect?if he had used yarnsh in place of behind una go still complain,must learn frm every song?cant u just dance nd gerrout?btw who still dey watch galaxy sef? |
50calibre: Excuse me brother! You call yourself handsome? C'mon cut the bullsh*t, do you really call yourself handsome?hehe see hating oo,have u eaten 2 day?na bad belle dey wori u,d dude hans abeg @neymar's galfrnd hehehe i sight u oo |
Asakel: Ghost: don't u like ghostie company?guy wetin u drink dis early morning? |
Idowuogbo: No! But it b like say na u and ya generation dem use busybody swear for. Wetin concern u? Na u i advice? Malu!ewu!e no go beta 4 u nd ur generations 2 come!oloshi,omo yoruba jati jati,get a life! |
Idowuogbo: Awwww... If forex dey affect ya medullar, u beta park go join Iya saida alakara for junction, space dey for u o! U fit begin run ya own Owo Baba Ijebu.bt y dis yeye gal dey always talk rubbish?shey dem swear 4 u ni?must u let us knw hw local u are?BABA IJEBU's MISTRESS! |
Nomski0: Why is it a shocker that they visited the supermarket. Is it not for educational purposes.LMAO,babez like seriously,visitin supermarket 4 educational purposes?lobatan....are u 4 real? |
Y ur face kon be lyk dis na?go find food chop oo |
Yes oo,just like u tonto |
Eni~girl:kkk |
Kendzyma: ...is 370 mark nt a prov dat does questionz ar ntg bt a mer bread.is dat nt a slap on unn's face?...next year na 400 we go see...u dey talk peopl wey get 300+ 4 oau,is dis d 1st tim of u erin 300+ 4 oau?.....so brief as oau pume is,am sur dem no fit reach 290...i guess u should go seat for hot platso because sum1 scored 370/400 means d questionz were cheap or below par?SMH.... Nigga stop smokin weed,ok? |
Eni~girl:eeya pe le,by d way,didnt u sit 4 jamb ni?abi wat do u mean by painful,speechless?kinda confused oo |
Kendzyma: let dem com rit dat of oau..nigga,wat are u talkin abt?wat do u mean by 'let dem com rit dat of OAU'?shey dat of OAU pass post-ume ni?do u knw hw many candidates dat scored abv 300 in OAU's post-ume?guy take a sit abeg... |
370?dats cool tho,by d way,shey na only 2 score abv 300?mehn checkout OAU's post-ume results, u will be stunned! |
Eni~girl:ahh babez,na confirm i dey tell u oo kindly read @PURKLEF's post to see wat am talkin abt or beta still,make further enquiries dont be deceived gal...eyes open |
shol: if you need private tutor in lagos on economics and mathematics , holla at me and remember no runs in post utme na you and your God..guy were do u stay in lag? |
Hehe weyrey,after u don CHOP her finish(yvonne)nw tryin 2 compesate her wit dis yeye statement,gud idea sha omo calabar abi na akwa ibom jati jati |
toluleke: I wonder how my country would move forward when all we talk about are celebrities.wats wrong wit dis 1?seun as 2 do sumtin abt haterz nd predenters on NL! |
Eni~girl:hehe,Jamb is compusory in gaining admission into any university in 9ja(private skul inclusive)private or nt every candidate must sit 4 jamb,u can only escape jamb tru advanced diploma(foundation programme)abt post-ume dey do conduct post-ume na nt all sha,it seems u wana PORT 2 a private skul abi? |
Dangote drivers were una dey na? |
WIZKY all d way!kai dat boy is too cute 2 be on dat list sef*no homo* |
Govbolu: Now that the post utme result has been released,and individuals now knw there faith for the admission,whether they wil be given or not. I wish to explain so manythings to the prospective students but wrintin cant do it all... NOTE this; sometyms admission is not for the best,but for the qualified ones....... 08139296951... U can reach me on that number.weyrey,u dont even knw hw 2 scam,we nova do exam nd u are talkin abt result abi u mis road ni?dunce! |
Eni~girl:hehe na 2day u jst dey knw?apart frm ASUU strike sef,d skul gat ish wit internal strike(HQ of strikes, so m nt suprised)u shld hav made sum research abt d skul.anywayz can i hav ur FB id?(no dull me abeg) |
Eni~girl:LMAO,omo mummy,*so unfair*m scared my fwndz stil nid me* LOL,i say u be ajebo se,hehe we are both writtin on d same day na social&management science so we stil fit jam or are u scared of makin new frnds? by d way,i heard frm a reliable source dat d exam as bin postponed!kai dis skul no make sense @ all,damn it! |
Eni~girl:really?like seriously,u av nt been 2 oshodi b4?(hehe see ajebo oo)interestin,dats means u av nt been outta lag b4 or do u stay in places lyk VI,lekki or ajah?no wori u no go lost,its a straight bus frm oshodi 2 agoiwoeye.*prayin silently*(baba God let jam dis babe @ oshodi IJN)let sum1 say amen 2 my prayer.... |
Eni~girl:really?like seriously,u av nt been 2 oshodi b4?(hehe see ajebo oo)interestin,dats means u av nt been outta lag b4 or u stay in places lyk VI,lekki or ajah?no wori u no go lost,its a straight bus frm oshodi 2 agoiwoeye.*prayin silently*(baba God let jam dis babe @ oshodi IJN)let sum1 say amen 2 my prayer.... |
shol: Please nairalanders help me i already paid for my cousin and we reside in lagos i wasn't given a pin neither was i given a scratch card, please what do i do and his dad has been calling to know how far, what can i do plssssss? And Please is awaiting results allowed?same tin happened to me 2,guy u beta go bck 2 d bank nd demand 4 d pin(show small madness oo,no go dull)u can even printout d post-ume advert frm d website so dey will see were it was written dat u shld be given a pin,dey wil order d pin 4 u(no time)#alliswell |
Super1759: Shorop and respect your leaders, are you a goat?ode,do we have leaders in dis country?dunce! |
Ewww,wich kine country be dis sef!*praying*baba God come make us (naija youths) dey fearless lyke egyptian ppl so all dis rubbish go stop! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 81 pages)
