Forzap's Posts
Nairaland Forum › Forzap's Profile › Forzap's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 81 pages)
ifemi25: its a lie.i bet u with that.what do u take we poly/diploma student seeking admission through DE for?like we don't know anythin or what?it's a lie.we have been in the institution before now,we are not novice like jam bites.i shouldn't be taking wit u sef seriously you that you don't know your school website offhand.shey na you go tell me say am good 2 go and i will believe you?mtchewww,u better go sit for one place.NO QUALMS,JUST SAYING MY MIND.LMAO, *falls down frm chair* |
Jeeeeeez,abeg who be dat guy wey dey dier middle?lol, e be lyk wan ghost for nollywood movie |
engrsoma: please guyz. do jamb give admission or do the skul give admission. someone should give me infomationboth,bt its jamb dat have d final say |
Nerosoft19: d school of coz!! jamb is nothing but an examining bodynah ur wrong,its jamb dat do give admissions |
. |
onila: MUMU fanhehe see hater, abeg go nack ur head 4 wall |
Y molest a 14 ur old?Sum guyz useless sha,wit #500 u go shag ashi comfortably,dumb guyz |
mosho2good: Is it not a good thing 2 hav a witch in a family.duhhh,we no click,stop beggin nigga! |
IvyBlue:disrespectful much?babez wich language are u speakin pls |
tammyboy1: By d way OP,u luk like d igbo guy dat sold fake DVD to me @ alaba mrk,abi my eye dey deceive me? na wowotiminess dy wori u,post ur pitcha,no dy fearlol,u dis ibo boi,na question i ask oo,u dey sell for alaba or nt?shey na pitcha dey wori u?check moi profile if u wan see my pic,i no get time 4 nonsense |
IvyBlue: who told you you were the dopest??he didnt say he was d dopest na,cant u read or ur blind? By d way OP,u luk like d igbo guy dat sold fake DVD to me @ alaba mrk,abi my eye dey deceive me? |
I tink most of dem are aspirin models,infact it's now a competion,the sun gal of d year wil be d overall winner whose votes are d highest @ d end of d year,emergin frm d monthly winnerz.the star prize wil be a car! |
obowunmi: Nigerians are idiots. An id,iot named Atiku robs Nigerian youths of thier future. Someone is suggesting that he gives out recharge cards? Sick buffoons.lol,u gat any evidence he robed ur future?was he d president?u want him 2 control his boss or wat?oga na u gan gan be idiat!! |
Ogbeche77: Chai... Who ll bear the cost? The poor church members of course..shut it nigga!is it by force u contribute 2 d new auditorium?quit hating boi! |
Ms_Steph: After building it with contributions from d poor masses dey will nw make dem sit at d back so dey elites can occupy d front sitwho be dis one?even a 9yr old can nt talk like dis,shame on u!<blockhead |
melojames: Samklef on the beat......nice one.oga no be samklef get beat oo |
Promhize: I'm tempted to talk abt 1st to comment but I won't.*yawns* bt u do dance to their crap,kip famzin nicca <naijamusicrocks |
OP,Nonsense tinz naija guyz does or nonsense tinz u do? WTF,do u expect me to hide my wallet wen am abt to pay d bills?bringin out my wallet 2 pay d bills of a date is dat wat u call nonsense?guy na u gan gan be nonsense!! |
Lol,wich wan be promise ring?chai NL neva a dull moment |
Harbosede02: Av neva asked n will neva ask a guy out,sey wetin??no matter aw much i might be into d guy,i wud neva tell im m intrested in im...famzin.... |
segzi cres: You have a weird way of reasoning. Ok byeGBAM! |
Lol,e gud like dat,d moni u steal frm customerz is more 3GB,so dont complain!MTyeye |
jadarmani: i cant wait 4 my own engagement ring.(running 2 my boo's hous) dearie,take dis ring and engage me pls. all my mates ar getn married.slaps |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 81 pages)


why you attacking me?disrespectful much