₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,014 members, 8,448,240 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 03:21 AM

Toggle theme

FoxyOsamadeen's Posts

Nairaland ForumFoxyOsamadeen's ProfileFoxyOsamadeen's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)

LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by FoxyOsamadeen(m): 10:01am On Nov 11, 2013
The rock5555: Kingphilip-i make am short so that u go read quick go sleep oogringrin


Foxy- if not that u were my boss, i for vex, but make i chill. Enuf respects

Thunder fire you there... Vex na angry angry
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by FoxyOsamadeen(m): 10:00am On Nov 11, 2013
gosifechris: Haba foxy why will you say thosehuh

Do you xpect only adults herehuh

Why are there kids and adultshuh

Why are there rich and poorhuh

You may not stand most people you mean in that your trash(its trash) really and I'm disappointed in you...

Stop that,it crushes esteem...just OBS and read on,some will misunderstand your writing for a beef...Peace




btw peter give us 5 long updates and put foxy to abasement
Wetin self... You ma don dey disappointed... Just dey there....

Sorry y'all.... I no mean to spoil una spirit or look down or any of una... I just wan look for trouble and i don succeed....

Let the story continue angry angry
LiteratureRe: Life On The Run: Season 5. Life In Amsterdam. by FoxyOsamadeen(m): 7:33am On Nov 11, 2013
Following though i dont see people commenting
1 Like
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by FoxyOsamadeen(m):
Time to burst you bubbles guys. If I say I happy say una derail this story with many talks on relationship, na lie I dey lie. I be player ne... O.. I no be player ni.. E no concern you.

Uduak, you self come follow dey make the whole thing dull", continue to dey support derailment na.

When I be yan say most people na pikins for. This thread, person come here dey say him dey disappointed. I lock because I no want trouble but una just confirm my fear.. Y'all need to grow up and comment something sensible. Stop being to emotional on someone's past life. Haba...

I dey vex wallahi...

Uduak, if you continue like this, you no go gimme choice than to stop to dey read your story. Your updates dey slow and very short. Guy, respect yourslef o...


Una fit vex now...
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by FoxyOsamadeen(m): 12:44pm On Nov 08, 2013
Ruthia: oooooo dats touching...
Are you a learner angry angry
Music/RadioRe: Download My Short Yeye Backyard Freestyle by FoxyOsamadeen(m): 11:04am On Nov 08, 2013
The rap thingy.... You guys should have heard her doing beefs with me... Kai... She dey try jor even though right now I dey officially on break grin grin grin
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by FoxyOsamadeen(m): 9:44am On Nov 08, 2013
[size=20pt]S't'upid Uduak.... Idiot boy... You be ar's'ehole I swear.....

Girl play me like this eh, the payback go so bad she no go know wetin hit her angry angry angry
[/size]
Nairaland GeneralRe: Happy One Month Surgeryversary To Me!!! by FoxyOsamadeen(m): 9:34am On Nov 08, 2013
Abu Mikey: undecidedundecided
grin grin grin grin
RomanceRe: Nairaland's Most Handsome Guys by FoxyOsamadeen(m): 7:06am On Nov 07, 2013
Now check me out angry angry

Nairaland GeneralRe: Help Stop SPITTING On The Road by FoxyOsamadeen(m): 2:15pm On Nov 06, 2013
grin grin grin
LiteratureRe: The Preacher's Son!!! by FoxyOsamadeen(m): 9:12am On Nov 06, 2013
You dey congratulate people and I dey here dey wait for my recharge card. Na dedication I go chop? Abi you never see where them dey bring yam come dedication angry angry

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)