FoxyOsamadeen's Posts
Nairaland Forum › FoxyOsamadeen's Profile › FoxyOsamadeen's Posts
vizboy: see the way you grab for mouthI swear them need flog you... See as you just relax dey enter people with yabbings ![]() |
ritababe: dont worry am waiting for rock own to end before i start mine, and i hope his own end next year cus we are abt to do exam I swear to God, all of una dey lie. Tell me say them straff you when you be 13. What the eff is I was r'a'p'ed at the age of 13? My babe ma, na her story be that after she know say I must straff her lai lai that day. No be crime if you no be virgin. No dey carry r'a'p'e case put for head abeg. I no pity you at all ![]() |
And I don go show myself for that place already... ![]() |
Karleb: me tooNo way ![]()
|
![]() I give up |
vizboy: still manage am like that ![]() God bless you ![]() |
vizboy: sorry I am unadoptable. ![]() |
I will tell you all you need to know just add me up with ma BB pin for my signature. But all in all, the security in Abuja is owk.. Way better than Lasgidi if you ask me |
vizboy: I wish you the same Na your grandpapa I be oo ![]() |
vizboy: so na you be nairaland Grand papaI no mind adopting you as my grandson ![]() |
Karleb: i am actually a teen anyway Kai... Wait... What was you thinking... That I be P.dude mate? No man... I am way younger than you think. And some people still dey carry married man dash me ![]() |
ritababe: truly am 16, dont judge me with my matured body, am just a kid, but i ve know and witness alot of things a 30 years old girl cannot even dream to know In conclusion... You don see "bulala" tire... Jesus... May God forgive me for the people I led astray here on Nairaland. Anybody wey call my name on judgment day, na straight denial get am ![]() |
vizboy: ![]() Middle finger to you ![]() |
Karleb: i am telling u my broda and even you gan u look younger than i expected.Me? The first pictures were taken last year.... I am a bit older now... With even big belle to crown am all ![]() Better mind yourself... I old pass you ![]() |
Karleb: So na kid dis abu bYou no go know until you see ![]() |
vizboy: ![]() |
vizboy: you never still comeUse "arrive" na... You know how "come" dey sound like na.... Na men thread be this oo and I dey look for trouble wella ![]() |
[quote author=Nadia_SA1]haha u mad!! Hs not far!! Hs just a big guy!![/quote]That's what I keep telling people and myself... Na me know the truth and how e dey feel to dey look my old pictures.... Ask am for private today make you see the answer wey him go give you ![]() |
[quote author=Nadia_SA1]My one and only [/quote]See model...Me and that guy, I no know who fat pass ![]() |
Owk... My stomach have grown larger and I have the feeling that I need to slim down...
|
Abu Mikey: ![]() |
Wahala ti de ooooo... I don get big belle finish... The upper picx were younger days.. See me dey remember when I slim... Jeez... Enjoy my belle picx now ![]()
|
LET ME REST.... ![]()
|
![]()
|
Na guys things na.... ![]()
|
[size=30pt]I swear she fine.,... Forget all those mumu faces wey she been dey put up[/size] |
Khalessi: Me!!!!!!!!!!!!!!![size=30pt]DIES!!!!!!!![/size] |
Khalessi: Ok you never heard me say I was prettyI like you jor... Gimme your number... You no ugly sha.... But I like your confidence... ![]() |

[/quote]See model...