FoxyOsamadeen's Posts
Nairaland Forum › FoxyOsamadeen's Profile › FoxyOsamadeen's Posts
Last pishure for the day... Make una enjoy una self This one is called morning glory in the toilet. Thinking of the kind story wey I go knack for Nairaland ![]()
|
Harbosede02: raining season don go!thunder no fit strike,dis ur pix ehn??u be fulani ni??I be hausa boy o... ![]() |
[quote author=deejay_harry1]bros no comment... na real from grass to grace.. [/quote]I suppose don win this competition na....See pishures abeg.... Sorry... No be competition jor ![]() |
[quote author=Nadia_SA1]cheiiii u were fine back then.. I wonder what happened c now u worwor pass[/quote]Thunder fire you ![]() |
[quote author=Nadia_SA1]cotonou [/quote]For smuggling things na... I gat's smuggle the remain spare parts come back Naija |
Thunder go fire who yab this pishure. I was 15 years o... Choi... See as I fine die ![]() Walai, time and tide dey change man pikin abeg
|
[quote author=Nadia_SA1] I don die!!! It doesn't look road worthy Joor[/quote]For where... That car don go cotonou many times o ![]() |
Posing with my Honda Accord 1898 Model... Na confirm car o, the engine strong die
|
Abu Mikey: Jealousy. You fit boast of Toyota Camry 1900 like me? |
dopeJemi: make u dey finger syncI dey play am and babes dey like me... Wetin you need again? ![]() |
[quote author=Readone3.5L]hehehehe...that one thy na...but bros wait oh. i neva see ur pix slf.. [/quote]All the many pishures wey I don post? I go vex compete for Mr. Nairaland self... Oya, make person hold me ![]() |
Good old days when I slim small ![]()
|
[quote author=Readone3.5L]lols....Me i no knw say una dn turn ashi finish oh runs too d profile settings [/quote]You see... person don even like your comment before I open am ![]() |
[quote author=Nadia_SA1]nice ride! [/quote]Thank you!!! ![]() |
dopeJemi: like say u dey play one thing 4 derYou want make I upload video? |
[quote author=Readone3.5L]So no body dey answer greetings? undecided lipsrsealed[/quote]I don talk am before ... Na (m) dey your name so we no send you. Edit your profile, make any useless statement make you see the amount of likes you go get. Just imagine "Readone3.5L (f)" ![]() |
![]() Feeling good on ma acoustic...
|
Idowuogbo: U nasty joor! Ur face b like d shyte u dey shyte.I no wan cross sword with you.. Not yet sha |
[quote author=deejay_harry1]hello all.. good morning... i greet Nadia my sweet sis.. ![]() habosede the kpomo in my soup. ![]() idowu, the aunty of life... abu mikey, the agbero one of idubota kingdom.. cdamsel, my cellphone freak friend.. ![]() beenkumar, my brother from anoda mother ![]() dannylux, my long lost brotherly.. glad to see yall today.. ABEG IF UR NAME NO DEY LIST, JUST TWO WORDS.. YOUR FADA.. [/quote]Your papa ![]() |
Idowuogbo: Eeeeeeeeeeeeeewwwwwwh! *spits*Idowu-obo... Na me you dey enter like this eh? See, I get liver say I fine upon say I just wake up and sleep been dey my eye. That picx was taken as early as 4:30am this morning. Na wetin we dey face for this town o. If you must reach work early, then you must wake up early. And as for my lips... Girls wanna have a taste of it ![]() |
Handsomeemmy: So no body dey answer greetings? ![]() If na (f) dey attached to your name, we for look your side na ![]() |
You know what they say about garnering inspirations when doing "stuffs" early in the morning. Well, the toilet seat is the best thinking seat and here am I doing sh'i't like crazy.... Close your nose oooo ![]() [size=30pt]IDOWU=OBO... Na you make me remove this fine pishure oo[/size]
|
[quote author=Nadia_SA1]c ur life!!! I was sleeping peacefully all u think of is nadia_sa Mtsheeeeew[/quote] I wasn't thinking of you. I posted this stuff last night but the yeye network did not release it. It was this mornning while doing stuffs that I noticed it ooo.... And uhm.. PIcx coming later ![]() |
Kai... I don enter trouble... Make I shi't' come back, una don knack 8 pages keepm for wh? Nadia_SA for your mmind una dey take things slow. Make I allow you jow. Na our little secret. You ma self... SHUT UP THERE... |
[quote author=Nadia_SA1]OH LOL We haven't exchange any fluids yet thou[/quote]I be wan jump pass but no wayyyyyy.... You never exchange wetin? With that kind pishure wey you half-nyash dey show for background? I don read some of your thread o.... I know wetin happen and where the belle go |
Make them no ban me o... Make una just reserve this space for me?
|
kandiikane: https://media-cache-ec0.pinimg.com/736x/72/41/b8/7241b8d9478e0662e04fc5c98927f35d.jpgNow I know why them dey dash people 14 years in prison for Nigeria. I no blame government. This kind picture dey cause sleepless night. Now imagine say I jam you for real life? Na to die be that na ![]() |
ritababe: well some girls after going to their guys house and dey dont want to do it the guys force them though i dont call that rape, Hmmm... Make I just give you benefit of doubt. Your story go tell me wetin I need to know |
[quote author=deejay_harry1]i never said kissing u... i said kissing tinx.. u dey craze [/quote]No mind the small boy ![]() |
Abu Mikey:Jaybee na the most lenient moderator for Nairaland. Me and you know who the other guy and Abacha of that section be like. But Abacha na my best friend sha... I still dey keep promise say I no go misconduct for Nairaland ![]() |
[/quote]




