Frainc's Posts
Nairaland Forum › Frainc's Profile › Frainc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 77 pages)
Baybe: I keep our eyes locked and stare at him too...sooo hard till he backs down...that is if d guy is an Agbero jor but if the guy should be someone like 2face or iyanya believe me na u go first say "HI" or smile to him unnecessarily naija girls too dey pretend dieeeeee |
though i never watch am o but as everybody con dey say e good, e good na em bi sey u are gooder bro more biro to ya ink |
To show how senseless, clueless and unreasonable thinkers APC leaders are they always call jonathan and every other members of PDP party corrupt follow but yet sometimes ago, lier muhammed said PDP members that are willing to join his party are welcome when you call members of a party corrupt people and yet you wish they can join your party then what are you? they(APC) are nothing but a bunch of undesign head |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 77 pages)