Phones › Re: Etisalat Nigeria Blackberry 10 Plans by Francheezy(m): 4:28pm On Mar 17, 2013 |
[quote author=mr.drizzy]lol boss that naija for u..no more unlimited on bb,very soon bb users would switch to the all populous android[/quote]mehn guy diz bb10 na bad thing 0oh.... |
Phones › Re: What Is Wrong With Mtn Bis, I Am Being Charged 4 Browing by Francheezy(m): 4:20pm On Mar 17, 2013 |
THANK Y0U
|
Phones › Re: Etisalat Nigeria Blackberry 10 Plans by Francheezy(m): 2:46pm On Mar 17, 2013 |
Blackberry 10 maxPlus which is the highest comes with 1.5GB of data for N4,000. . . 1.5GB, for 4k, am i mad ? Wish kind rubbish b diz 1 |
Literature › Re: Love In My Favour by Francheezy(m): 2:42pm On Mar 17, 2013 |
sambroose: Lolz no b dis kind work d guy dey copy....dis ya work wey resemble child play lma0...na u b d guy ? |
Phones › Re: What Is Wrong With Mtn Bis, I Am Being Charged 4 Browing by Francheezy(m): 2:37pm On Mar 17, 2013 |
CHEAP DATA IS N0T AN ADVANTAGE 0VA ANDR0ID. |
Phones › Re: Glo Blackberry Comonth 3GB Slashed To 1GB by Francheezy(m): 6:00pm On Mar 16, 2013 |
ETI NEXT |
Literature › Re: NYSC: National Year Of Sex And Comfort <<<Adventure of the year: 2013 Awards >>> by Francheezy(m): 2:56pm On Mar 16, 2013 |
plz sum1 shld give me a link to anoda g0od story |
Phones › Re: Glo Reduced Blackberry Data by Francheezy(m): 2:53pm On Mar 16, 2013 |
hmph...ALL THINGS BEING EQUAL. |
Literature › Re: Love In My Favour by Francheezy(m): 2:52pm On Mar 16, 2013 |
nax0 mess dey s0und ? |
Art, Graphics & Video › Re: Understand The Basics In Graphics by Francheezy(m): 2:50pm On Mar 16, 2013 |
wot is dis thread ? |
Phone/Internet Market › Re: Brand New Samsung Galaxy Y Pro Duos B5512 For Sale!!! by Francheezy(m): 11:11am On Mar 16, 2013*. Modified: 3:22pm On Oct 06, 2014 |
.. |
Phone/Internet Market › Re: Brand New Samsung Galaxy Y Pro Duos B5512 For Sale!!! by Francheezy(m): 10:51pm On Mar 15, 2013*. Modified: 3:20pm On Oct 06, 2014 |
. |
Phones › Re: Which browsing Plan Re You On For Your PC Or Devices,... by Francheezy(m): 10:48pm On Mar 15, 2013 |
kslib no need.....d stuff iz everywhr on d net, doz it still work    ?? |
Phones › Re: Detailed Hands On Review Of Tecno N7, Videos & Images by Francheezy(m): 9:26pm On Mar 15, 2013 |
jst so u shld know, i am still a LEARNER |
|
Celebrities › Re: Pictures From Bovi Man On Fire Show by Francheezy(m): 5:34pm On Mar 15, 2013 |
3rd |
|
Phone/Internet Market › Re: Brand New Samsung Galaxy Y Pro Duos B5512 For Sale!!! by Francheezy(m): 5:26pm On Mar 15, 2013 |
mehn c my guy shaaaa...u sef one sell d phone...lmao |
|
Phones › Re: Which browsing Plan Re You On For Your PC Or Devices,... by Francheezy(m): 11:36am On Mar 15, 2013 |
y u no ask, my ogat at d top ? |
Phones › Re: Samsung Galaxy S4 Vs Sony Xperia Z Vs HTC One Vs Iphone 5 Vs Nokia Lumia 920 by Francheezy(m): 5:24am On Mar 15, 2013 |
IPHONE5 AND LUMIA 920, SHLDNT B DERE |
Phones › Re: Samsung Galaxy S4 by Francheezy(m): 5:14am On Mar 15, 2013 |
ALL NA D SAME |
Phone/Internet Market › Re: Charge Ur Phone On The Go Ith This Strong Piece Of Device by Francheezy(m): 11:43pm On Mar 14, 2013 |
does it av music player ? |
|
Phones › Re: What Is Your Bluetooth Device Name?. by Francheezy(m): 11:31pm On Mar 14, 2013 |
mine iz '' WAIT FIRST '' |
Phones › Re: Gbam 5MB Daily Data Bonus Forum by Francheezy(m): 11:24pm On Mar 14, 2013 |
Young po413: E be like say my own time never reach,but come o,was it a new sim?if yes, am not surprised. From my own point of view,that stuff really works with old sim cards,all these new press 1 to check your account balance SIMS na YEYE. i d0n see OLD sim wey dey sh0w press 1 |
Fashion › Re: Nike Davies-Okundayo On The Cover Of Genevieve Magazine by Francheezy(m): 11:11pm On Mar 14, 2013 |
kamdyjenny: Sowie am sure u meant Mind*. its a Ma nd nt sir am sure u can't also diff.btwn male nd female..nd u open ur gutter to blab abt oga on d top mehn nawa 4 u 0oh, u fynd pes0n tr0ble, d pes0n n0 mynd u, u com dey yab am, . Wetin dey pepper u 4 b0dy ? |
Phones › Re: Gbam 5MB Daily Data Bonus Forum by Francheezy(m): 7:56pm On Mar 14, 2013 |
mehn guy...dem d0n sh0w me sins 1st 0f diz m0nth wen dey wipe my 18gb |
Phones › Re: Mtn Free 1gb Of Data by Francheezy(m): 7:33pm On Mar 14, 2013 |
OmolodMilkman93: na trial and error oh,its a 50-50 smetin . Yh..i don get 1gb b4 wit N100, i jst one no if e stil dey work,bk0s i neva try am sins |
Phones › Re: Gbam 5MB Daily Data Bonus Forum by Francheezy(m): 7:30pm On Mar 14, 2013 |
physise na u b diz ? . If una 0wn n0 dey w0rk, i n0 say yungp0 0wn g0 dey w0rk |
|
Literature › Re: Love In My Favour by Francheezy(m): 6:33pm On Mar 14, 2013 |
lma0 1 Like |