Francheezy's Posts
Nairaland Forum › Francheezy's Profile › Francheezy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 98 pages)
fire fire, in 0ur c0untry c0untry... Bring plenty w0ta make i quench d fire |
u chkd ur CAPSLOCK ? |
[quote author=mr.drizzy]nawao surge again..guyz make u na ready una money down,i want to open my mobile called""drizz mobile"".runing on..windows 9 and android groundnut bread sandwich 5.1[/quote]l0lz....andr0id 5.1 n0 fit start wit G, it gatz start wit K...E.g andr0id 5.1 kuli kuli |
nsidible: surge wave0wkay |
nsidible: oda choice surge mobile nigeria on fb.. Android 4.0 wit 4g nd 2g network www.surgeworld.com na juz 20k..na d game iz hot*which 0f d surge r u talkin b0ut ? |
[quote author=mr.drizzy]INFINIX MOBILE LIVE IN NIGERIA!!(tHreat to tecno brand) its an article its suppose to have smashing heading.![/quote] |
saxywale: I don't root phones, m always scared after reading the disclaimer of the possibility of bricking ones phone.; D. 0oh..hehehehe l0l...fear fear |
chai...guy u sufa 0oh...ah ahn .dem plan am 4 u 0oh..i w0n cry sef . Did u realy learn taekw0nd0 ? |
yh...datz ryt, 0pen d thread . @br0 wale, u d0n r0oT am ? |
Hotdiamond: send DEACTIVATE TO 440. Then you can now subscribe. |
saxywale: yes.it's dual sim. And the battery is good. Even with 3g/H, it last a whole day and bout 6 hours with moderate use. I.e moderate browsing, game and music . with heavy use say from 8 till 5pm. The battery would have dropped to bout 12%. Unlike my HTC that needs to be charged by 1pm under heavy use.tnx v.much sir . |
ibietela2: Help me o.... After i want to resubscribe for airtel BIS its not working again.dial *440*4# |
0nd m0re tin... Iz d race b0lt dual sim ? And awz d ba3 ? |
mehn...infinix all d way, . I d0n 4get n7 |
beehighdee: dat 150mb you dey talk naa only one hour without download o....so...?hlp me tel am 0oh |
saxywale ?? |
learners everywhr i g0 |
beehighdee: haaaa, if so, dere must be a solution deni swear |
hahahah0....guy u n0 well at all |
ur welc0me, . L0l @ d 0da mugun |
thank u
|
SIM0N ANDAL AND 0BADIAH, ARE BR0THERS. |
hahahaha...very funny |
glo iz mad . Wh0 stil dey use glo ? |
e n0 g0 seLL |
beehighdee: is it still working for you...?beehighdee, e b lyk say na 0nly tw0 0f us d tin affect 0oh |
labamo07: Abeg borrow me, make I take am do weekend.....hehehe..l0l . If i b0rr0w u, wetin i g0 c0m dey manage ? |
dem n0 b0rn dem . If dey block it, every0ne, iz g0in 4 mtn+vpn |
[quote author=mr.drizzy]infinix is patnering with techno and carlcare.which are both in nigeria[/quote]GBAM |
labamo07: You dey use smart fone nin0 sir, na java f0ne i dey use |
meji ni oyun . 0kan ni oko . 0ya dadubule |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 98 pages)
??