Francheezy's Posts
Nairaland Forum › Francheezy's Profile › Francheezy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 98 pages)
[quote author=190-the-clown]This is one girl ive been constantly having s-e-x with each passing night soon she'll take in and begin look for 190 all over nairaland [/quote]DREAMS |
0wkay 0oh |
tonte: Are u being serious here?yh i am...d rice wil abs0rb d m0isture(raw rice)..0r if u av hair dryer...u can use it |
all na m0ney naw |
datz d end 0oh....buh make dem give me my ph0ne |
loose d fone nd thr0w d panel int0 bag 0f rice...b careful while loosing it |
0oh plz tel me s0metin i d0nt kn0w |
wel d 1milla,has reduced deir m0ney,and dey had t0 st0p it |
d reas0n it was suspended was bk0s , NCC fined dem 1milla.. |
the SECURITIES are VERY MAD |
hahahaha..Ms.En0h sharp 0oh . N0 tyme 4 dulling |
mehn guy |
mehn guy u bad 0oh... . I dey feel u,but 0ne tin i n0tice b say,any time way dem beat u, u dey quick rec0va |
23k5 ? |
chucky234: Can we swap with a like new US used HTC MyTouch 4G android phone worth 28k.. Guy u lyk aw0of 0oh . Na ph0ne wey u dey sell,u w0n take swap |
ibietela2: Please am in need of the link to NFS and GTA 3. Thanksu shld start 4rm page 1 . |
MasterPDON: the only infinix there is race bolt0lb0y, infinix b0kun f0r jumia 0oh |
beehighdee: d reason why I said dat is dey don't allowed me to renew before d data expire early dis morning...so, after dat dey nao sent me 5mb which will expired tomorrow and dey don't allowed me to multiply it alsosame with me . @y0ungp0, i w0n steal dat ur sim |
omotola1: Answer the question below please. Thanks.e supp0se get naw, . It has sec cam,wifi . M n0t sure b0ut d flash |
w0t makes u tink dey r al weddin cakes ? |
kingdamix: They don't gimme the 5mb anymore and they keep deducting my money. Dey r f0oLs...ama tr0w my sim away |
ibietela2: finally rooted whats Next, u kn0w aw many pe0ple d0n axe diz QUESTI0N ? |
can u immagine , dey gave me 5mb, wetin i w0n use am d0 ? |
u shld cal cust.care wit ur glo numba nd tel dem . Sum 0ne did it nd g0t terabyte |
nawa 0oh . NCC Fines MTN, Glo, Airtel And Etisalat N22million . Can u immagine up0n all d m0ney wey dem dey ch0p 4rm us |
INFINIX RACE BOLT . GENERAL FEATURES OS: Android 4.0 (Ice Cream Sandwich) Network: GSM 850 / 900 / 1800 / 1900 DIMENSIONS Height: 148.2mm Width: 76.6mm Depth: 11.9mm DISPLAY Size: 480 x 800 pixels, 5.0 inches Type: Capacitive touchscreen BATTERY Type: Standard Lion, 2000mAh MEMORY Card Slot: microSD, up to 32GB Internal: 4GB + 512MB AUDIO/VIDEO Music Formats: MP3, MIDI, AMR, WAV, AAC Video Formats: MP4, AVI, 3GP, RMVB CONNECTORS Bluetooth: Yes, 3.0 USB: Yes INTERNET 3G/4G: 3G
|
cyrielo: but u go still need to pay shipping cost na... Or na their 60 days shipping I wan wait for?guy 4get dat side . U can get it from jumia |
x0, u mean dat all ur mb left, and dey came back ? . Btw, d0 u av credit on ur sim ? |
if u wnt dual sim, den u can g0 4 n7 |
[quote author=Mickaelo ]Can whatsapp work on w995 sonyericsson(walkman)? Pls if yes, wot shud I do?[/quote]N0 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 98 pages)
