Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,473 members, 7,836,868 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 01:50 PM

Ibo Boy Wey Like Yoruba - Literature (31) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Ibo Boy Wey Like Yoruba (211865 Views)

My 1st Ibo Girl Date - Diary Of A Jobless NIGERIAN Youth / As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / Man Wey Dey Reason (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (28) (29) (30) (31) (32) (33) (34) ... (38) (Reply) (Go Down)

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 9:02am On Mar 02, 2013
Flow continue abeg
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by plainmirror(m): 9:25am On Mar 02, 2013
Dat U̶̲̥̅̊я guy fuc'kup ni!
Hw em go impregnate em student kwanu.e no use em head @ all
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by plainmirror(m): 9:25am On Mar 02, 2013
Dat U̶̲̥̅̊я guy fuc'kup ni!
Hw em go impregnate em student kwanu.e n use em head @ all
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by AVWENAGHA: 10:13am On Mar 02, 2013
wen e they enjoy am,una help am
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 001solar(m): 10:36am On Mar 02, 2013
Flow na turn by turn ooo. I know ur own belle dey come very soon i no dat 4 sure, so make u laugh ilorin ooo
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 10:50am On Mar 02, 2013
Bt dat illorin of a guy really f up
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by valboy20(m): 11:22am On Mar 02, 2013
Mehn...flow cumm n update b4 ah arrange anoda thugx 4 u
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by deesnipes(f): 12:22pm On Mar 02, 2013
Haaa flow don abandone us o. Wetin we do na?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 1:25pm On Mar 02, 2013
"Suliat don give u love p'ortion chop oh, u no go gree na, until e clear comot for ur eyes, na dat time u go gree" i said to Sammy as we were all seated outside(except Ilorin) one afternoon. "ehn leave am for me, i love my babe, na ur concern?" Sammy responded.


The kind of Love Sammy suddenly developed for Suliat was really a matter of concern to all of us. Whenever she comes around, Sammy does the cooking, Sammy washes not only her clothes but her u'ndies too. The both of them had practically turned Husband and Wife because Suliat stays in Sammy's place 24/7. Sammy hardly spends time with us. Suliat had not only cast a spell on him, but She was also remote controlling him. I really pitied him.

"we don dey tell u now u no wan hear, fly wey no dey hear word go follow dead body enter grave oh" Angom added. "na u go follow dead body enter grave" Sammy responded f'oolishly. "u wan end like Ilorin abi? See as him dey run, now him don travel go Ilorin go hide, police dey find am, Tola mama don go report am for our secretariat, him fit repeat him service year oh" i said, "abeg!! i no fit be like Ilorin jor, i love my Suliat and my Suliat Love me, e no concern una, i fit marry her sef, abeg una dey talk rubbish, na jealousy go kill una" Sammy said walking out on us. Kelvin also walked out saying; "e be like say my food dey burn, make i go check am". "ur own no pass to dey cook, No burn Mama Alhaja house one day oh, every morning, afternoon, and night, u dey cook, even for ur dream sef, u dey cook, take am easy oh" i said. "like say if i give u the food wey i cook, u no go chop?" he responded. True talk, if he offered me anything he cooked, i must eat, because he was a good cook.

As I and Angom was left seating outside, i said, "today na Tuesday oh, Blue Angels day oh, make we go see how much we go hustle for our Sugar Mummy runs na". "we go go na, na now wey we go soon serve finish nahim we need money pass oh" Angom said.

Just when i was advising Sammy concerning his relationship with Suliat, not knowing my relationship with Ireti would soon bring doom.

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by jaymichael(m): 1:30pm On Mar 02, 2013
I don dey wait to hear that doom past since......
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 1:45pm On Mar 02, 2013
Suspense o,weytin go happen nah,flow abeg come back asap o
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 1:54pm On Mar 02, 2013
U don kip me in suspence again, flow continue nah,i go soon go watch ball
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 2:04pm On Mar 02, 2013
4kizo: U don kip me in suspence again, flow continue nah,i go soon go watch ball

me sef go go watch match na. MAN U match na 4pm na. Abi which club u dey fan?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 3:05pm On Mar 02, 2013
flow1759:

me sef go go watch match na. MAN U match na 4pm na. Abi which club u dey fan?
I b stamford blues abeg
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by ebukav(m): 3:24pm On Mar 02, 2013
[quote author=flow1759]

me sef go go watch match na. MAN U match na 4pm na. Abi which club u dey fan?[/quote





Me self na manchster united fan like u flowooo
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by chingy74: 3:32pm On Mar 02, 2013
@ last i got 2 d last page.. Flow baba u 2 much thumbs up 4 u.. Mak we get anoda post afta manutd game 2 celebr8 d victry
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 4:01pm On Mar 02, 2013
I tried calling Ireti severally, but her phone was switched off. So i concluded she should be at Blue angels hotel waiting for me.

I and Angom got to Blue Angels Hotel rather late. I headed straight to room 17 while Angom continued to room 20. I never knew room 17 would rain trouble and tears on me that evening.

I knocked and entered expecting to meet Ireti inside. I didn't see her, but i saw someone else. I saw Ronke. I tot i had seen a ghost. I was surprised.

She beckoned on me to come lay close to her. She was not only n'aked but her skin was shiny, causing a blurred vision to see her extra large b'reast. It was as if she had two pairs of b'reast. It must be an optical illusion. Or was she an angel? Or was it because i was scared of having s'ex with her? "where Ireti com dey na? Why Ronke want make i f''uck her for Ireti room na? If Ireti come catch us nkor?" i tot as i was contemplated to run out of the room. But if i had to run fast, i would need a third leg. The third leg was already standing at attention. That third leg was my d'ick.

She wanted s'ex, so i obliged. I f'ondled her b'reast confirming they weren't two pairs but just a pair as i gave her a d''ogg*y style. She moaned so loudly disturbing the whole hotel. As i continued, she moaned louder that whoever passes by our door would think there was a riot going on inside.

I was about reloading my "pomp action" when the door opened, i saw two faces. Tobi and Ireti. It was doom's day.

1 Like 1 Share

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Austinodark(m): 4:07pm On Mar 02, 2013
No b small tin
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 5:00pm On Mar 02, 2013
So many trouble
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Osgee(m): 5:05pm On Mar 02, 2013
*oliver twist mode activated
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Gepheral: 5:35pm On Mar 02, 2013
Maybe they planned it..
Ronke in Ireti's room, Ireti and Tobi together, Ireti not picking her calls...Its no coincidence that this is happening after Dami caught u giving another babe her honey pestle... cheesy
Flow buddy, can't wait for another....
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 5:46pm On Mar 02, 2013
Flow dats called the real doomsday,maybe its high to leave all these sugar mummy tinz,dats how i feel
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 5:59pm On Mar 02, 2013
UP MAN UTD... Oya where are the haters?...
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 7:39pm On Mar 02, 2013
The sound track would have been gbangban 2x,if it were 2 b nollywood,one for ireti nd d other for tobi
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by schwerz(m): 7:47pm On Mar 02, 2013
Patiently waiting for flow's continuation of the most hilarious,Suspense,and Terrific writing of his....Ibo boy
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 9:02pm On Mar 02, 2013
"so u get mind dey f''uck my sugar mama abi?" Tobi said heading towards me with so much fury. He dragged me and give me a "welldone" punch on my jaw.

What followed next was several punches to my stomach. Ireti and Ronke were laughing and making mockery of me in Yoruba language.

"look at the small thing he uses to sleep with all the girls in Ilesa" Ireti said pointing at my shrunk d'ick. "na small thing but nahim i dey take wire u all this days oh" i almost told her.


"common!! wear ur cloth cover dis ur small p'rick!!" Tobi commanded. "na ur own small pass, ur own wey be like pencil" i almost told him. I fumbled as i put on my clothes quickly.

"take him with u, lock him up somewhere, keep feeding him with beating, wait until i tell u what next to do with him" Ireti commanded Tobi.

As Tobi dragged me downstairs clinging to the belt of my trouser like i was an armed robber, i saw blood dripped from my upper lip to my shirt. "eyah!! so naso Flow go take die, Angom go dey room now dey wire Funke, him no go know wetin him guy dey go through oh. Chei!!! Ireti and Ronke wan use me do money ritual" i tot.

As we got to where Tobi's car was parked, my stomach began to turn round like a roller coaster, it was responding to the heavy punches Tobi hammered on it. It was like i wanted to throw up. "now no be time to vomit oh, now na time to think. Think Flow, think, think!" i said to myself.

An idea dropped. My Sabonin(teacher in Taekwondo) had once taught us how to free ourselves if someone clung to our belt with one hand. His words: "if a person is clinging to ur belt with one hand, just simply send a hard punch to the bicet of the other hand of the person and u are free". I gathered momentum.............................. And i sent a hard punch to Tobi's left hand, following it up with an uppercut to his jaw. He let go of me and i ran.

He gave me a hard chase, i knew he wouldn't get me because i ran like it was a 100metres race, while he ran like it was a marathon. I ran, and ran, until my legs began to fail me, so i hide in the bush.

He searched for me and couldn't find me so he threatened; "i own this Ilesa town, so u can't hide from me, i am the eagle of Ilesa, so u can't hide from me, i will get u". He had spoken the truth, Indeed he was the eagle of Ilesa because he was the leader of Eyeh. Since the eagle's eyes goes to and fro Ilesa, it was time i left Ilesa, or so i tot.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by sol2galay: 9:25pm On Mar 02, 2013
flow1759: "so u get mind dey f''uck my sugar mama abi?" Tobi said heading towards me with so much fury. He dragged me and give me a "welldone" punch on my jaw.

What followed next was several punches to my stomach. Ireti and Ronke were laughing and making mockery of me in Yoruba language.

"look at the small thing he uses to sleep with all the girls in Ilesa" Ireti said pointing at my shrunk d'ick. "na small thing but nahim i dey take wire u all this days oh" i almost told her.


"common!! wear ur cloth cover dis ur small p'rick!!" Tobi commanded. "na ur own small pass, ur own wey be like pencil" i almost told him. I fumbled as i put on my clothes quickly.

"take him with u, lock him up somewhere, keep feeding him with beating, wait until i tell u what next to do with him" Ireti commanded Tobi.


Flow i'm sure this is a set-up,but can't remember when Ireti caught you on the show na.

As Tobi dragged me downstairs clinging to the belt of my trouser like i was an armed robber, i saw blood dripped from my upper lip to my shirt. "eyah!! so naso Flow go take die, Angom go dey room now dey wire Funke, him no go know wetin him guy dey go through oh. Chei!!! Ireti and Ronke wan use me do money ritual" i tot.

As we got to where Tobi's car was parked, my stomach began to turn round like a roller coaster, it was responding to the heavy punches Tobi hammered on it. It was like i wanted to throw up. "now no be time to vomit oh, now na time to think. Think Flow, think, think!" i said to myself.

An idea dropped. My Sabonin(teacher in Taekwondo) had once taught us how to free ourselves if someone clung to our belt with one hand. His words: "if a person is clinging to ur belt with one hand, just simply send a hard punch to the bicet of the other hand of the person and u are free". I gathered momentum.............................. And i sent a hard punch to Tobi's left hand, following it up with an uppercut to his jaw. He let go of me and i ran.

He gave me a hard chase, i knew he wouldn't get me because i ran like it was a 100metres race, while he ran like it was a marathon. I ran, and ran, until my legs began to fail me, so i hide in the bush.

He searched for me and couldn't find me so he threatened; "i own this Ilesa town, so u can't hide from me, i am the eagle of Ilesa, so u can't hide from me, i will get u". He had spoken the truth, Indeed he was the eagle of Ilesa because he was the leader of Eyeh. Since the eagle's eyes goes to and fro Ilesa, it was time i left Ilesa, or so i tot.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Francheezy(m): 9:26pm On Mar 02, 2013
chai...guy u sufa 0oh...ah ahn
.dem plan am 4 u 0oh..i w0n cry sef
.
Did u realy learn taekw0nd0 ?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 9:41pm On Mar 02, 2013
Francheezy: chai...guy u sufa 0oh...ah ahn
.dem plan am 4 u 0oh..i w0n cry sef
.
Did u realy learn taekw0nd0 ?

Yes i did
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 9:47pm On Mar 02, 2013
Sol2galay, u shouldn't have quoted it all na. BTW I didn't get ur question, come again pls
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Emperortj93(m): 9:52pm On Mar 02, 2013
[quote author=sol2galay][/quote] who b dis mumu whr just qoute everytin without commentin. Guy beta stop to dey "ziour" urself o b4 e go b 2 late
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by bibelo: 9:53pm On Mar 02, 2013
@ sol2galay. Must u quote all wat flow typed? Na wetin now

(1) (2) (3) ... (28) (29) (30) (31) (32) (33) (34) ... (38) (Reply)

I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) / My Aunt And I / why my blood is black. extremely 18+

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.