Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,494 members, 7,843,501 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 06:58 AM

Frangital's Posts

Nairaland Forum / Frangital's Profile / Frangital's Posts

(1) (of 1 pages)

Crime / Re: Efcc Storms Benin And Yahoo Boys Jump From Roof Tops! by frangital: 7:23pm On Apr 07, 2008
yahozee1 u're the man. u dey fill me. i hail broda. besi boys non dey carry last dat na certain. i dey monti life when the show sup. if na nite, e go for d blody. one soul don already go for the mata so d stret tight right now.
make una when dey talk any how dey use una sense. cos e fit over una when the realy thing don sup and una go know say boyz dey vex.
but den, abe don still fall for some men for the mata so so shaky. dem go ban well for a beta burial for the guy when don waka for dis level so.
Crime / Re: Efcc Storms Benin And Yahoo Boys Jump From Roof Tops! by frangital: 7:04pm On Apr 07, 2008
waiten una dey talk for here self. una non know say men dey vex? how boyx go take survie 4 d street life. una non know say if G stop, Omila go too plenty. no worry, when G stop, u go see waiten go dey hapen for the street cos by the time when boy when dey use 10k a week before no see 1k spend a week, u go see say the result go be to dey carry gun enter street dey fight me and u

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.