Franugo's Posts
Nairaland Forum › Franugo's Profile › Franugo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 211 pages)
Ukutsgp:dude ur ego big pass zuma rock. u are perfect, we don hear. so make imperfect guys like me go die![]() Why did u even open this thread sef? U no fit say no ni ![]() |
Rapsainot:ahah bro, what she did was wrong na, though oga berylin no complain sha, so #itsnotmybiz |
akiOYIBO:wrong assumption....sorry if i offended u, wasn't trying 2. Am i 4given ![]() |
pelij:another one don show. ![]() erolina tell them say u dey with me make dem park well, only jah know why dem dey park 4 middle of road ![]() |
akiOYIBO:chinchin boy, ur mama teach u well. Tell her say she try wella ![]() |
akiOYIBO:bros go back of line jor, u just dey waka cum naim u want cut inside d front ni ![]() ![]() All these nairaland guys sef, una no fit c fine thing comot eye? ![]() |
EroticAngelina:and once again am looking 4 d crying emoticon nd nt seeing it....oga seun, wherisit? |
Mttttttchewwww!!! Lubbish, small time na obj go cum dey yarn say gals dey pursue am because im 2 hundsum ![]() ![]() ![]() ![]() BTW, where d beautiful boy naijaboiy I sure say gals dey pursue u like tom dey pursue jerry ...cum n share ur xperience biko.Again BTW, #TEam nohomo ![]() |
EroticAngelina:just that? ... ... ... ... ... ... Oooo god, winch kain winchiwinchi holdup be this na? ![]() |
1miccza:4 where. I only sabi ibo n kwale o...my hair still short 4 these 2 sha but e long pass my yoruba hair wella |
dechandel:u are making fun of my broken heart shey?? Chei, chai, choi. Diarisgod ooo |
dechandel:.....searching.... ...searching.... Can anyone pls tell me where d crying emoticon is ![]() |
dechandel:u are my new crush now, erolina don break my heart, na u go mend am 4 moi. |
kika23:where IS krall anyway Am a huge fan of da dude, love u 2 man #teamnohomo |
EroticAngelina:i believe u not hun. U only remember me when i remind u. |
1miccza:bros that one pass me o! Na only gidi gan i sabi ![]() |
1miccza:eleyi gidi gan ![]() |
naijaboiy:i have hear. No worry i be gentleman so no dey fia, na me teach elijah mikaelson the subject of gentlemanity ![]() |
1miccza:na mizmycoli dey cuz am o, she just blow me kisses ....but wairro, which kain blow u mean![]() ![]() |
naijaboiy:hmmm don't know about the no homo part, u are a very beautiful guy.... . . , . '0 . . , , '0. . G g m m .......just ![]() |
MizMyColi:*rubs eyes 2 clear them* am getting dizzy, i feel like fainting, my head's getting bigger, eyes bulging out, nose running, breath quickening, ears twitching, cheeks blushing..... |
I like adegwurulez 4 his sense of humour, marieolae 4 being so damn beautiful, naijaboiy *in dbanj's voice* cos people like am ,, i admire mizmycoli 4rm afar 4 her sense of maturity, etc. Dem 2 plenty 2 name jor. |
chibwike:bros! That's ma line ![]() |
Kachisbarbie:ok then, everything is back 2 order. Btw, ignoring ur whining comment like ebola. |
I nominate feyif....abi i 2 late ![]() |
Kachisbarbie:am trying 2 understand why u ain't contesting Nd i can't place a finger on it, i know it ain't beauty cos u r splendaciously orgasmic...so if u don't mind me asking, why? |
Ah ah! Na wa o finegal. These 2 players are in charge of different positions in their teams so i don't see how they should be compared. tis like a thread one mumu like dt open 2 compare kanu n yekini as if na d same position dem play 4 naija team. Truth is dt both players are excellent in their positions n hazard is arguably the best in his position in the world, but lexi wan kill pesin yesterday!!! It was like watching messi do his magic back in d day ![]() CONKLUTION-: Both players are scarily gud. |
Oklander:bro abeg reason with ur head not ur nyansh. How i take propagandize na Is it now a crime 2 spread info![]() BTW, all politifians are the same 2 me xo i gat no luv 4 ANY of them, i don't even vote...so bros abeg next time reason b4 typing k? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 211 pages)
u are perfect, we don hear.
so make imperfect guys like me go die






