Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 665 666 667 668 669 670 671 672 673 (of 1287 pages)
PDP shouting rigging , who introduce rigging to the System ? Turn to the book of Lamentation 1 : 10 ... una never jam , Karma just start to dey hit you Useless thieves .. ![]() Good morning and Sai Buhari |
E gbayi eyin boys ![]() |
A Time to sow and a time to reap .. he reap his handwork instantly... |
Someone said "what do you expect from a team that get Saka laigbade as captain " . Una no go kill me with laugh abeg ![]() |
iamoyindamola:That's fans training ![]() |
afrodoc2:Docy ooo ![]() |
Roland17:Roland pele all these analysis no go win you league or champions league my brother , free form dey for you for a better side As afrodoc2 said , abeg I get party , una go fit use peppe lantern or halogen to light the venue ![]() We can also use pepe red on our white Atiku lace as asoebi ![]() |
Useless team and yeyestic fans , instead of them to concentrate on their game na United to lose to liverpool be their problem.... make una go play una yoropa league where una mate dey abeg ... ![]() |
Ashiwaju ![]() |
Our Societe money karma just dey start ... |
Our Societe general bank money ... karma abeg finish well the job you just started. ... ![]() |
Werey Oni gbana ... ojukwu dey wait for you on twitter and another ojukwu dey wait for you for heaven ![]() |
funmijoyb:Na wrapper he for tie ... ? ![]() |
Roland17:God no be man... from now on I go dey watch my palm wine anytime we dey drink together for join ... God don dey reveal my enemies one by one ![]() |
KingTom:That one don hate me because of Assnal, I no dey eat her food at home again ... make one bitter woman no go kill me ![]() |
KingTom:Dem too get mouth, imagine a useless team with useless undefeated as a champions league cup get mouth to ridicule united with all it's achievements. They are shameless . ![]() |
chic2pimp:Paddy mi ![]() |
KingTom:Never! I like United, maximum respect I have for United... Only that useless team call Assnal I can't stand... Imagine the useless team and fans that already play this game in their useless world ... |
Gosd help and bless you sir... God bless Nigeria |
KingTom:Docy Oloye ... Doctor wey get license to look at women nude free of charge .. Tuale dr who ![]() |
Different type of religion madness .. I still love JW though |
chic2pimp:The mouth used by a snail to abuse the gods was used to wipe the floor in the end .. ![]() |
![]() |
chic2pimp:Person no fit follow you play again ![]() I know how difficult it is to be a fan of all those useless teams ![]() Sorry bro, we get free application form for you on our own side ![]() |
chic2pimp:Die hard fan spotted ![]() |
E gbayi eyin omo yi ... ![]() |
Where do you want him to see the Ase(command voice) to use on the congregation ![]() No be the one you dey lick dey make you talk anyhow ![]() |
God help the Nigerian Army and God bless Nigeria . |
HAPPY BIRTHDAY SIR .... |
Is the server inside the pool ? .. baba dey find server to present to court everywhere ![]() |
Ara yin o ya rara ![]() |
Awon Afeni fe ara won, Awon Afeni fe apo(pocket) won , awon agba oshi e ni ku sibi aso yin wa .. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 665 666 667 668 669 670 671 672 673 (of 1287 pages)

