Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 732 733 734 735 736 737 738 739 740 (of 1287 pages)
edwife:Eddyyy ![]() |
sod09:Wa gbayi ... ![]() |
Debosky wetin you bring come from the ghostland you help me see naijababe , I missed that beautiful woman too much ![]() This season go too sweet I swear ,Thursday night must win cup plus the league ![]() |
sod09:Oga season never start you don dey vex , when season start wetin you go com do by January na to burn ya face with that angry emoji be that ![]() Take am easy I'm here just for laugh. . ![]() |
It has always been Benz vs the rest .... #Machines |
mystikal:Both , Mou won the medal as runner up ( lost the final ) but the boy is a winner in every aspect . He won a medal even without playing ![]() |
optional1:Optional1 is Bae no need for public wooing , come make we do our thing in private .... |
optional1:Hopefully ... I just want a good season . All round good performance in the champions league and the league .. |
edoyad:Of course you're used to failure in style ,champagne football ko ogogoro football ni ... Can't you see as Chelsea dey dazzle with its dry gin .. Useless wanna be club and shameless fan of a useless team ... wetin barca come dey play if una dey play champagne football .. ![]() |
chic2pimp:Ibk oro ti pari, make we leave am like that ![]() |
sod09:No you look sod09 ![]() Arsene is not going any where no matter the result ,it's you people that keep running away from this thread ... Arsene plus Arsenal is a marriage made in heaven . For Arsene is thy Arsenal Kingdom , forever and ever ... Amen!!!! ![]() |
ibkayee:Abandon ke ko possible , let me hear from him ... I need to hear from both side before I know what to say . Let's keep walking the path of the lord .. oluwa a ma wa pelu wa o ![]() |
sod09:The ball is in your court now o ,Chelsea and United don win am .If una like play penalty go throw-in na una sabi .it's either you win that cup or some of una must go back on exile as usual , here no go contain all of us ![]() |
All these comedians and yeye Brities are the reason why dem no dey take this generation serious , a new bill just passed and and all they keep doing is to joke about ... They all forget that some people fought hard before it was recognised. ... |
ibkayee:Ayam not understanding sis ibk Oluwa wipe ,iwo se ife inu mi emi yosi muo de ile ileri ( The lord says , you do my will and I will take you to the promise land .. That offering with pastor Chic2pimp is important sis ibk .. Oluwa a ma wa pelu wa o .... Hallelluya !!!!! |
edoyad:Wee you keep quiet there , champions dey talk you dey open that ya yeye mouth. . You don ever play europe super cup for ya entire life NO, Win champions league NO , useless local champion of a team ... ![]() |
Optional1 is Bae ![]() |
pat077:100 million on Gareth Bale to real Madrid spoilt the game , history will always remember that ... Now it's business as usual for the business men in the game .... |
Wanderlustian Tuale o I'm loving this .. |
wanderlustian:Mega city Mega wahala |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 732 733 734 735 736 737 738 739 740 (of 1287 pages)





