Freshmanteks's Posts
Nairaland Forum › Freshmanteks's Profile › Freshmanteks's Posts
1 (of 1 pages)
The phone must be made from valerian steel ![]() |
Unbreakable phone with 48MP camera... Omo this one na to find way buy am before e finish for market |
This Aprill might be the best month for us as we don't have to search much. Jumia Easter Sales is in 3 days and we can buy things for half it's price... Heard a brand new iPhone XS mas is 3,600... and the Samsung Galaxy S10 is 3,200 How cool is that? Not missing this for anything... Treasure Hunt starts at 12AM Monday the 8th... No dull am
|
No be only iPhone & Samsung you go win |
Happy hunting brother man |
You go tey for there. Happy Hunt |
iPhone for life ![]() |
Team IOS |
Omo guys, I get one betta news for una. Incase u neva know, tomorrow Jumia dey Celebrate Every Mument . Them wan give us one better deal, we fit buy women and fashion items tomorrow with free delivery , no dull am!!! ![]()
|
Get ready for the biggest event of the so far Tomorrow Jumia Home Makeover Treasure Hunt is going to be live. Abeg don't dull it!! Jumia is selling a Hi-Sense side by side refrigerator for 2,000 only, and you can get a Scanfrost 8Kg washing machine for 500. at 9 am & 2 PM. Guys don't miss this. Na God I take beg you ![]()
|
I've been dulling sha.. Going to shop for someone now ![]()
|
Refresh your emails often if your notification is not push. ![]() |
u sure say no be fake |
i fit get am cheaper |
So guy you no get Gen since and you dey dis Naija ![]() |
I just dey waka pass i beg.... ![]() |
Shei I heard you can now Price products on Jumia. LMAAAO This one they are doing #LastPriceOnJumia |
my fellow gamers i don tire to de pla fifa 17. I play am 4 my G side and the game make sense die. Man pocket no dey smile, Na only 10k for home and abroad. were can I fit get the PS4 for N10k I don check some places, none of them get my size. jumai & Spa wan cut pesin head 4 her. i chek spar i see 16k' jumia sef try 13k but moni no reech. Epp me na.
|
1 (of 1 pages)


