Freshtruth's Posts
Nairaland Forum › Freshtruth's Profile › Freshtruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 199 pages)
How PDP go carry person wey him face be like agbero come hair look unkept bears looking rough The ApC candidate feats the governor position trust me Lp party candidate be like which kind disgrace be this
|
Obaseki is the reason PDP lost ppuck fight with the whole state |
Una wan carry Tinubu play? Peter obi vote ma pa wa
|
Make Peter obi Jejely forget 2027 election PDP and ApC are no be anybody mate for politics |
When the other guy was busy training day and night Anthony Joshua was busy hanging Dj cuppy legs day and night
|
[quote author=SPAMBOX7 post=132107926]Omo that guy beat the hell out of AJ. shame come dey catch me [/quote when the other guy wea busy training day and night Joshua was busy hanging Dj cuppy legs] |
See who want fight Tyson fury them rush u go hospital for this guy . Better stay away from fury make them no rush u go mutuary |
Dj cuppy allow Anthony Joshua prick rest u say no |
Money otilo |
Dj cuppy stay away from this man u done enough arm to this young man |
HIGHESTPOPORI:Aswear |
Obi has finish me. Edo people una wicked o which kind disgrace be this?
|
Lol |
You no say u get bone full body that will be a good valentine gift for my Dogs |
Sometimes make we dey wear watin go fit us see as face cap done be like helmet for person Head ![]()
|
Bro no carry your craze enter borno make them no go turn u to very dead man bro |
Sometimes this men don't think before they talk who rigged Buhari in? Weda na kolos this Men dey take sometimes I no understand at al Buhari is even better than the push and start president in aso rock
|
This is. Causing a big argument right now in my neighborhood pls guys let have your opinion
|
AfonjaMozlems:me.too I detasre that public hair if a thing |
Na only the taught if hunger wey money no dey after you pound finish |
When it comes to this stage wetin feel stop u bro?
|
GanagiBitrus:I tire bro |
I went to livescore to look at the groups only for me to find all the teams in one group
|
Them dey pay you millions per week una still get mind dey complain u get sense at all Me wey dey see 20k per day for my working place I wan happy scatter Stuggart had a clear penalty but VAR refuse to check it |
Thibaut cothouis they keep shais.up there with the likes of Neuer and Buffoon |
I love foreign coaches but you see this Albino wey Nff wan shock down own throat he no go work. We rather give this job to John Mikel obi |
Have rush down to the bank it was confirm that I was debited I will never use an ATM in my life again |
Hello pls somebody should quickly advise me pls the morning around 3am 400naira was debited from my bank account to . Google playNg lagosNG. The account balance change. Around 4.09 16500naira was debited to the same source though my account balance remain the same Around 4:16 2850naira was debited to the same source also without money leaving my account Pls am waiting for 8 o clock to reach for me to rush down to the bank . Pls admin push this to front page immediately pls I need answers |
Forget sentiment Piesero is way better technically Nigeria lost a gold in piesero |
Chelsea new coach na mumu trust me |
Ashawo leave people husband alone husband snacter |
If We Remove Sex From Relationship you Will Discover that Most of We Ladies Have Nothing to Offer In Relationships.... Search your Conscience, What Else Do you offer Aside From Sex Remove Money from a Relationship And you Will Discover that Over 90% of Ladies Won't See a Reason to Be In a Relationship... We Want Our Men to take Care of Us But We Add No Value to their Life Other than Sex And troubles... Lets Change Our Mindset, Lets Learn to be Valuable In a Relationship. Lets Pray For them While they Are Down. Motivate them to Hustle Harder. Give them Listening Ears. Lets Give them Reasonable Advise. Lets Play a Role of a Mother in their Life. ©️Tiwa Savage https://www.facebook.com/100003851779499/posts/pfbid02qzrRpwrHsWfjaaNLGFCZEuKezhSQY51y6cRJmGdcTkZyXygFb2J5QRhddevUVi3Ml/
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 199 pages)
[/quote when the other guy wea busy training day and night Joshua was busy hanging Dj cuppy legs]