Freshtruth's Posts
Nairaland Forum › Freshtruth's Profile › Freshtruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 199 pages)
Match Fixed already . To be played on Neutral ground. Paris, London, or Dubai is under consideration If you know u know |
Wey Tunubu was shouting it his turn una nor kw say he mean say na him turn to Finish Nigeria |
oshimen is one season wonder forget the hype oshimen no sabi play ball everything na power Alexander isak is more deadly |
The governor dull to present coach again he go still dey read script? These show he doesn't watch the NpFL at all. |
Rouxel:🚨 Martin Braithwaite has decided to leave Espanyol Barcelona because of the management's bad behaviour towards him and now he wants to BUY back the club and sack the current managers for revenge! 😮😭 As a reminder, Braithwaite is one of the richest footballers on the planet as he owns several businesses, including one in real estate in the USA estimated at €250m and he also owns a clothing brand and a restaurant in France and Spain 👏😎 |
Egypt and France dey play I dey try explain give my pikin say Egypt na Africa y France na Europeans he no wan. Believe me he dey think say he papa dull. France see waiting una cause how my pikin wan take dey look me for this house ![]() |
Enyimba and rangers should forget about the Tittle this season Emmanuel Amuineke is in Town |
So na state Governor go come unveil am? Nigeria sef this is improper This is what he should had done ever since rather than sitting down at home waiting for super eagles job. Now NFF can now look at his direction once the next foreign coach is sack Make oliseh and siasia still dey house dey wait for super eagles job .ake them no come npfL come hustle
|
AsabaPropertyAg:thanks sir |
🚨🇩🇰 Danish Billionaire, Martin Braithwaite (33) wants to BUY La Liga side Espanyol, despite just leaving them, reports MARCA ! 🤑✅ He's very unhappy with the way he was treated by Espanyol management, which is one of the reasons why he wants to buy them out. https://www.facebook.com/100064627151882/posts/pfbid0afXvVcgRw2ip3s1ZyujA6JudRDGLAcBQmVcPokEDP9W5zN6qouMJyT1W1fDNRzxFl/?app=fbl
|
Messi has 8 Ballons d'Or, right? Is there a player who has 8 no? So who is better than Messi? Things are settled, there is no need for comparison. Before there were comparisons because Messi did not have titles with the national team, now he has everything. He has become incomparable. It is a shame to see a person thinking and still comparing Messi to another player. He has gone to a level far from comparison. Football was discovered by the England and developed by Brazil, but Messi took control of it and made it more beautiful. We are lucky because we watched Messi " |
springsherv:give us back that part he played at least Nigerians was richer then and happy |
We are sorry sir ApC have u stop blaming thisan
|
ApC abeg bring back the corruption we need am PDP abeg come back we dey beg Leave the subsidy oooo Open the border Bring back the corruption Bring back Johnathan and Obasanjo Bring am back ooooo Nigeria oo the way una meet am 2015 As for Buhari is a saint ![]()
|
Forgive us sir we are so sorry
|
Forgive us sir we are so sorry
|
Nairaland girls done rush open the page with cucumber hoping to see what they will masturbate with this night |
wunmi590:Make i.see 5k like this a eg bro |
RuddyFusion:u feel say na the small money wey u done save make u wan resign? After 4months I thou kw we be ur name |
Segzy19:I swear if I dey make 300k for month no amount of anger wan make me leave my job |
I go take my time beat who dey always dry report me to the MD for my working place. Then I resign in peace Wait o na this kind bad Economy na u wan take leave your 300k per month work you sure say u get sense at all?You no wise Guys make una remember this man is about to make d mistake of his life
|
Buy car on credit just to impress unknown fans . Now Madam pay your remaining money u begin vex. 86m go give me one Prado clean one for 40m, Gwagon compressor for 46m, My fans go still know say I try than buy one car for 86m I dey mad The car dealer should give her time to ride on more political dicks for the balance |
Zonefree:I mean if them they pass that location |
Omo my classmate caught me at an ashawo quarter, she was hawking dry fish so she came to this particular ashawo quarter to sell fish for ashawos gals Omo that day I wore cap but she still recognize me even though I deny am not the one when she called my name. Wetin pain me pass be say one of the ashawo gals come tell her say I be regular costumer chai ![]() I dread the day my father or mum or sister will catch me going to ashawo quarter |
Thank God u didn't mention prostitutes |
AntiChristian:una get mind for this forum I swear |
President head no correct Vp he head correct but na Boko Haram sympathizer Senate president head no correct. The only person President follow do friend for PDP( WIKE) he head no still correct Forget talk we make a Big mistake by handling this nation to Buhari How many of u remember people shouting change 2015? How many of u still remember some people still voted for ApC in 2019 without collecting bribe? Especially northerners and zombies? How many of u still remember people shouting Emilokan on ur mandate we stand?
|
Ronaldo: "come on junior A guy won the Euro at your age" Junior: "And a guy won the World Cup at your age" Ronaldo: "I'll deal with you later at home..."
|
donphilopus:I guess hunger wan kill u by now |
Chai see people papa
|
This protest might lead to revolution trust me if the government do anything stupid like Oct 2020 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 199 pages)
. To be played on Neutral ground. Paris, London, or Dubai is under consideration 

you sure say u get sense at all?