Funnynation's Posts
Nairaland Forum › Funnynation's Profile › Funnynation's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 123 pages)
See money abeg.. |
This is why I no dey like to dey snap.. Me wey snap them the pics no come show. Nobody noticed me.. Is OK. Ayam Mc Funnynation Abjfinestmc Nairaland official comedian |
Abeg make una help me with 1.50 odds |
NCAN una food don done... The last boy by the right dey piss? Kudos to NPF on this one... Ayam Mc Funnynation Abjfinestmc Nairaland official comedian |
Abeg somebody borrow me sure 1.50 odds game. I wan use 10k stake the game. Make I get 15k. Abeg if you borrow me 2 odds i go still happy. Abeg mention me |
Last last na permutation we go rely on.. If I see that Akpeyi for goal post.. Na to rush enter nearest bet9ja shop go play 2&O 1.5. I still prefer Dele Alampasu than him.. Iheanacho should wake up. Huslte for boy.. No dey run like big man for field. You no go Leicester city go sit down for bench ooo. One 9ja I stand... Ayam Mc Funnynation AbjFinestMc Nairaland official comedian
|
9ja I hail ooo. Gradually we will get there... |
Na the way |
This Anambra election go make sense ooo. Daniella: Sweety, how many women have you slept with after we got married? Funnynation: (quiet) Daniella: (10 minutes later) Sweety, I asked you a question ! Funnynation: (Quiet) Daniella: (15 minutes later)Are you afraid to tell me the truth? Funnynation: Will you just shut up and let me finish counting!!! She fainted... Abeg na my fault? #Irep042 #AbjFinestMc Nairaland official comedian
|
No 8. Na Penn*s cap? Just asking.. Nairaland official comedian |
Which one be Telephone interview again? My bro shine your eye ooo. Yahoo boys dey always use small opportunity to scam.. Ayam Mc Funnynation AbjFinestMc Nairaland official comedian
|
New word has just been added in the dictionary "Mayweather" :it means to beat up, to discipline For e.g Liverpool Mayweathered Asernal Ayam Mc Funnynation AbjFinestMc Nairaland official comedian
|
Come una wan take idea advertise this lady curve? Haba this one na old gist nah.. Old school method.. Even 419 don upgrade nah.. This one wey we don use act comedy skirt tire? In other news, if you missed Liverpool vs Arsenal match don even look for the highlight bcs it is real porn. Ayam Mc Funnynation AbjFinestMc Nairaland official comedian |
New word has just been added in the dictionary.. "Mayweather" :it means to beat up, to discipline For e.g Liverpool Mayweathered Asernal Ayam Mc Funnynation AbjFinestMc Nairaland official comedian
|
Naija girls...when the pant is new she will be like, "boo, remove it urself, when the pant is old and faded, she will be like, "boo, I have a surprise for you, close your eyes"- men understand.. I rep 042 Ayam Mc Funnynation AbjFinestMc Nairaland Official Comedian
|
Where can I collect the original? I wrote since last year |
You are very right.. Na when hunger beat I discover say I funny. Nice write up.. Ayam AbjFinestMc Nairaland official comedian |
God will help you ASAP. |
All this people wey dey shout never. I swear they no be virgin |
Richy4:Chai girls go cheap there ooo |
This small boy with pot belly? Hmmmm ayam not understanding oo. Is this one enjoyment or what? Though the kids make sense jare... Ayam AbjFinestMc Nairaland official comedian |
Why girls come plenty pass nah? Abi na girls college |
Seriously if my parents will just sum up that money and give me. I swear I go just use am do better thing, later I go enter school. Those wwy graduate since 2008 still dey find job. |
Indomie generation will not like this thread. They will be like like "Who Fela EPP". Ayam AbjFinestMc Nairaland official comedian
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 123 pages)