Funpeter's Posts
Nairaland Forum › Funpeter's Profile › Funpeter's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 92 pages)
psalmdave: SO DSTV NO DEY SHOW THIS MATCH,EVEN PORTUGAL VS SWEDEN SEF DEM NO DEY SHOWNo mind dem after dem go say dem open all stations when dem no say na only one match dem go show so dem na lose atall. |
Manchelsea: U guys are even better than me because as I write to you now, even if they call off the strike today, I have missed batch A "14 because my school can't finish computing our results before February...so while your here to be in the next batch, AM here with certified assurance that I wouldnt be.Guy dont gv up ooo d impossible cn happen jst hold on. |
coolutemper: Happy birthday ajoskele wullnp. I also celebrated a day before you but was'nt opportuned to come on board...it was actually a busy day for me.better late than never happy birthday wish you al d very best a good husband and a nice family are urs. |
gistmelove: Hmm peter i saw ur mesage bt the stuff deliever around 11:59pmLolz i guess as much na network where d party dey se le am flashing you now ur head dey dere. |
gistmelove: TGIF***Hehehehehehe happy birthday wush y all d best nd hope u saw my message i should be d first or second if everything remain constant so expecting my garabasa |
tutulicious: No problem dear, am good, Good morning Funpeter.Is more than enough for me |
tutulicious: Hello funpeter! Longest of time dear.Am good network no gree me yesterday oo have a nice day btw anything for ya guy? |
Ojestas: @kelekeleajos,,HBD to u....llnp in peace,,,no wonder he hasnt been at his post here,,,he must av gone to drink...lolz!Wish him a very wonderful year and a prosperous one ahead btw @ojesta was yea plan about d issue of result approval in sch heard d meeting is indefintely now we need to move asap, what do you think? And can you mobilise your other mate? So we can atleast take a step is better dan not trying. |
ajoskele: How dare U!!...nw Inu n bi mi (am soooo angry nw!)tunde abeg gv me dat hot palm oil make we pour for him head so e go cool down lolz |
Whatever, whichever and however make dem jst call of dis strike nd eksu time to dey thnk plan B ooo for dose wey our result still dey pending |
Signing in after my phone gave me a compulsory leave men e na funny atall oooo; how una dey now as una no ask of me self: wey dat CSO self you no no your work abi, okay now keeping the faith nd hope all things work out well |
ajoskele: New Rule from the CSO...Starting from today, I shut the gate by 10pm and open by 6am..This a decree and nobody, I repeat, nobody should question my authority. Good Morning!!!heheheheh Ko le possible jor |
You sure say na road six u go abi na dat place u dey go? |
Nice one i guess is cos you are currently serving that's why you miss it. |
Mod abeg na make una shift am go front page now , cos this na serious issue oo abeg if you agree jst hit like lobatan ooooo. |
godG: Surely, Man United is closing in on the league gap! Tomorrow's score-line against Arsenal: Man U 3-1 Arsenal. See you all after the match. **na live from Old Trafford I go watch am tomorrow. Seat 14A Sir Alex's Stand.Okay me go dey d opposite side where players dey enter pitch and you go easily sight me cos na only me be d black man dere and also na agbada i wear supporting my darling arsenal abeg after the match make you wait make sign autograph and enjoy our self up gunners na 2 goals to 1 #coyg# |
CFCfan: I'll support Arsenal cos if they beat Utd tomorrow, they'll be 11 points ahead of the Red Devils.Good calculations then it will be hard for them too win d league cos they still gonna lose more so utter cn eventually be a four race horse chelsea, arsenal mancity and Liverpool not writing off spurs COYG. |
mayornel: Hmmmmm!!!! I always believe that all dissapointment is ah blessing..may d will of God be done in our lives..I shall rejoice going with batch A atlast..all shall work for our good....#team UNAD..#may God spare our lives to witness 2014 in peace and in Good healthOkay now which department nd the last tyme check there is no school bearing UNAD so welcome to the loveliest family. |
[quote author=SIR KOL!]Criously I don't think u guys hv a deep understanding of this GNLD stuff, it works 4 dose hu will giv their time to it n without d cash, u gain other fins like international passport, ID No even an international ID amongst others 4 more info cal me on 08103771204 $iR kol![/quote]Na how much you don make nd how long have you being doing it? Lastly which country you don enter with ya international passsport? All na scam nd waste of time. |
charlsecy4: you didn't make sense at all.and what's the correlation with Jehovah's witness?or you just enjoy being stupid?correlation dey infact multcolinearity dey even self as ajeri go pester you na so GNLD go pester you too d only difference na money |
owolabifunke14: They are lucky I'm not a guy. Guys where are you when your masculine nature is needed. Why not give these not white not black dog eaters a good run for their money by beating them up? Dana that killed our people belonged to them,most illegal drugs came from them,bad juju came from them also.Is our government really strong? Pay the fools back in their own coinHehehehehhe being a lady is not an excuse sebi na una say wetin MAN fit do WOMAN go do am more better oya take d lead make we follow sebi na funke first den pero go follow. |
gistmelove: your chance to win 1k and 5h free recharge card just send lovely happy birthday message to this num 08085310359... on 15th nov.2013.. extactly 12am...hope you will keep ya promise? |
[quote author=Libra-kid]goodday everyone![/quote]Babe how you doing? How is the going going? |
David Hume: Apologies Boss!brother was good? And is your work going? |
click2cbn: Blood of Jesus!!! I asked a simple question showing I want to know how it is/has been done n all u do is to call me DAFT? If all my teachers had called me or my questions daft I doubt if I will get to dis level I am now. I will just let it pass shaMature response kudos. |
We dey hail ooooo i remove head dress for una twale, still keeping the hopes high.. |
Watching teenwolf and wanted to ask if truely werewolf exist or has existed before, if it exist na to deal with all our politicians ooooo |
solomon111: Name one key arsenal player beside flamini and kolscieny that did not play that match.saga, walcot, schensny, poldoskil ozil came in gibbs and so on |
Ojestas: wow!! nice taste! na u be mr. biggs abi na captain cook? u dey cook,no b smallcaptain cook you dey reach dere abi? Chai i missed my padi small shall |
So if unijos, unilag, uniben all disagree about the agreement and eksu, abu, and uniabuja agree with the fg agreement what will now happen? This ASUU jst dey form Jackie Chan i na blame them now na me i blame. |
Saw it on front page this morning but didnt read it and when am returning from my class wanted too spit on the road but remember jst the headline and i refrain from spitting. That's the power of social media |
damzy88: Oau,Oau,Oau.Oba Awon Adaniduro.I remain upbeat.All is well.i remember you wella my brother no worry your pain go soon turn to Joy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 92 pages)
