Gaby's Posts
Nairaland Forum › Gaby's Profile › Gaby's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 385 pages)
May life and destiny get kind to you and smile upon you like some people's role model and celebrity-Portable abi na Zazu dem dey call am. I heard he started off like this.. He's very lucky the thieving spirits didn't push him to go try this in Akwa Ibom state. |
Licensed and state-sponsored armed robbers.. |
Lol... Them never conclude the mechanism to take chop off some people wings and make it nearly impossible to have them contest on a different party platform without breaking INEC rules. |
Self-troll. In your heart of hearts...you wished. |
We go see the end of a greedy and cunning man very soon. People wey dey refuse to learn from history voluntarily, go always take history lessons from history by force, repetitively. |
Dottore:What's this phlegm doing on my mention? Come on go play with your peers on the sand dingy |
Bulldog don leggo E no easy to dey bark and grunt continuously at one and everything wey fly or waka pass... |
Overtake don overtake, overtake. What Putin can not cause does not exist...lol Poor woman...she was only doing the naturally right thing but got betrayed in the process. Make she look for male Nigerian refugee give shelter... The Ukrainian refugee(ss) is a stunner though but definitely on a manipulation spree. By the time she's done using "brother refugee houser" him go look for where to take shelter him no go see. |
Putin go just dey smile... Nobody dey halla sanction again. Do me, do body... According to my mama |
The answer to your question is a huge yes! It is very possible when you have been destined and prepared to die in suffering and bondage. Our people say "stick wey person see no dey blind am". |
Hahahahha olodo been don sharpen him pencil dey wait for him 6k investment to pay off but him forget say na the same oyibo wey do pencil still do eraser....lol For this Buhari regime na him you throwey 6k...kpele I know say the thing pain you well well for you to come open thread dey form say you dey advice people. Well done Adviser Nomagbe... We hear and see you sir. The 6k pain my guy sotey e use am form moniker sef.... |
Some people are not rehabilatable because their ailment and mental deformity goes way skin-deep. Poor woman... She got murdered needlessly while trying to be a good human to another she thought was human too not knowing some animals are even more human than some so-called humans. The cursed killers like many of his ilk sure belong in the pens or grave. |
No be only plan B, na Alpha Beta plan dem get. E go do una voom for eyes... Buhari don lower the bar sotey even this Hippopotamus Lawal sef don dey dream to be President of Nigeria. It's painful to admit that we've lost Nigeria. Yes, we've lost her... |
See English.... I nominate you for Tinubu speechwriter... Those in favour say "Aye" those against say "Nay". |
Idiot See him forehead like black and white television. |
There are more fuel efficient, low maintenance, economy, and posher cars than the bland, over-hyped, and car-jack prone corolla. Na the usual herd-mentality dey worry Nigerians with this Toyota craze. Dem don make the car dey annoy person for road sef. |
superCleanworks:Funnily true.. |
Wetin internet and technology no fit do does not exist. |
Grand Comedian of the Federal Republic of Ukraine. Buhari God-son. |
Person wey dey hustle na him una dey listen to abi dey role-model. Where is my brother my friend by the way?..FFK... Any news about Dino, too? All men just quiet these days....wetin happpuuuunnn? |
My people wan collect their share... As e dey turn back dem go yimu am say "Ozwor". |
Awww....this is so barbaric and evil. Someone's daughter, sister, and friend... The evil dude was all out to maim and kill this woman in a fit of "if I can't have you no one else can or I go destroy this your body wey dey make body shack you". Stupid evil man. See how he wasted the poor woman. Na thunder go fire you... |
Make this one move on na...haba |
Businessmen of the North, by the North, and for the North... |
Of course... This was the corn Joseph in the Bible ate before his brothers sold him into slavery... |
Was he speaking from that hotel room? |
Grandmas of my time never used tomato paste or vegetable oil for their stews but they still turned out badass..lol |
Lol |
No one gets out of here alive. His clock has stopped ticking. Na people wey no know how you take get your money go fight over am now come enjoy am pass you wey suffer and even trade your name and reputation for wealth. ABN chieftain. E be like say an him introduce decamping abi na cross-carpeting into Nigerian political lexicon. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 385 pages)