₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,413 members, 8,421,796 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 04:12 AM

Toggle theme

GBADEYZ's Posts

Nairaland ForumGBADEYZ's ProfileGBADEYZ's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

InvestmentRe: Free Yourself From The Trap Of Salary by GBADEYZ: 10:08am On Jun 29, 2017
08160040456
NYSCRe: NYSC Batch A Stream II Lets Meet Here. by GBADEYZ: 10:24pm On Jun 20, 2017
08160040456
InvestmentRe: How To Earn Passive Income With Questra by GBADEYZ: 2:23pm On Jun 08, 2017
ahmedgbade@yahoo.com
BusinessRe: I Have Workable Business Ideas To Share by GBADEYZ: 2:16pm On Jun 08, 2017
ahmedgbade@yahio.com
EducationRe: See UNN Medical Exam Result That's Got Everyone Crying [picture] by GBADEYZ: 7:22am On Apr 22, 2017
this kind failure no too bad to tell your people for house

papa:how come you fail e be like sey u no serious again

mama:but I trust you o me wey don brag to all my friends sey Na u b d best doctor

papa:so I go pay anoda school fees again if u repeat?

pikin:papa,mama una just dey complain instead make una dey thank God at least I still get one pass some ppl fail everything

intact Na only 10 ppl pass others failed and go repeat papa Na general something d Exam too hard and d lecturers just one wicked us

papa:people wey pass Na two head dem get ne?no be d same thing dem teach una?

pikin:make I tell una sef dat 10 ppl wey pass Na ppl wey don repeat once or twice Na only one of our mate pass all

mama: nawao

pikin:una know chidi Na DAT boy wey get best waec result for our state

papa: yes dat one wey win cowbell competition DAT year

pikin: ehem d boy fail all. even our VC pikin fail all. people faill well well o Make una even dey Thank God sey I pass one course

mama: Thank God o hmnn me self no sey u no dey fail u wey be best student for ur sch and I know sey u serious u no dey play
just try harder next time

pikin: Thank u mama
RomanceRe: Education Is Not For Me - I Quit. by GBADEYZ: 9:47pm On Mar 04, 2017
maybe dis guy's carry over too heavy for him to carry you know dat kind carry over wey dey reach 3 lines with etc.

and cgpa Na titre value 0.99 gp of 1.55

And dude may spend 8 years studying 4 years course with cert of attendance,pass abi withdraw

its better you quit now my brother before its too late
And on the other hand d guy can be a good student who is excelling academically

any which way best of luck but if am to advise its better you stay and complete what you've started
NYSCRe: Meet The Small Sized Corper At Ebonyi State NYSC Orientation Camp by GBADEYZ: 9:04pm On Feb 12, 2017
I knew this guy well in ABU and he was quite famous and for your info he is not a kid

The guy fit senior some of una wey dey call small pikun.he is just like those Aki and Pawpaw actors

1 2 3 4 5 (of 5 pages)