Gboroko's Posts
Nairaland Forum › Gboroko's Profile › Gboroko's Posts
1 (of 1 pages)
Fairly used Blackberry Q10(Black) for sale......call 08136774481, 09029625221
|
sirkhunley:Please i got the same message for an interview schedule for tomorrow, is it legit? |
[quote author=justwise post=58203634][/quote]the part u uploaded is part 10 not part 11 |
djmakson:Chck ur inbox |
Please ppl i nid help, my WES status has been showing 'waiting for verification from institution' since april 25th. Have gone to my skool twice and they said they havent received any mail from WES having my name on it. Av sent series of mail to WES, but no reply. The school i applied to has been sending me mails that my transcript is the only thing they are waiting for, b4 my admission decision can be made, and my application is for fall semester 2017.....Pls what shud i do |
YoungBlackRico:guy, am suspectin brain tumor. U nid 2 c a doc asap! |
Dextology:if lefulefu sef loose guard sef...chop hin eye! ![]() |
lefulefu:wakaY!!! Him no collect nada! Even if he collect.....na me loose guard b dt, no crime in dt |
lefulefu:no get parole here, free lancer, only me waka cme. Jst bin dey go tru dt ashawo post, wey dey proud of wetin hin dey do, as I dey read ppl's comment na hin I c d season film wey una dey shoot, na so d film dey sweet ma belle until dextology say e no fit snitch cos say u na hin boss. Na tru? Dextology much respect! |
lefulefu:u&dextology don go ooff script, una don kidnap dem both.....dey r nowhr to b found. U guys r both in charge of d movie now, we wey dey read d thread dey feel una, RIDE ON!!!!. @dextology, wc part of d 9ja r u from, u dey dull.... |
lefulefu:wey d remainin actress 4 d movie now....queen&bumbae. |
Lefulefu&Queen+dextology PART 1 |
samjay55@yahoo.com. Pls I nid it |
Wow!!! U really really swept some naija guys off dia feet. Bin goin tru ur post, since 2014 guys has bin droppin dia digits till 2016. How I wish me too I can say "Am a naija guy, spent ma whole life here. Am lookin 4 an american girl" nd girls will jst b droppin dia numbers.... . U kill it girl! |
1 (of 1 pages)
[/color]
