Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,624 members, 7,827,331 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 10:40 AM

GeniusBen's Posts

Nairaland Forum / GeniusBen's Profile / GeniusBen's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 10:51pm On Aug 22, 2014
ceemac: And the DG is blaming his madness on innocent EBOLA, the TAN rally is still scheduled to hold just barely 48Hrs to the supposed beginning of our camps and it had not been postponed or cancelled because its JONA re-election and it benefits him so EBOLA can go to hell...

Guys please let's not let this thing slip, we can get our three weeks if we all unite and speak with a voice.. Let it not go down in history that in a full generation, just Ɣøû‎​ and I only was not given the opportunity to experience this unforgettable 21 days which some of our parents still reminisce till date...

I beg Ɣøû‎​ guys that we should be resolute... I come be like who need this three weeks pass... Wetin I wan use gist ♍ɑ̤̈̊ friends wey go stream 1 wen dem dey talk? (On a lighter note)...

God bless the progressives!
Naija no go spoil for our time

Comrade Kazan...
#teamUniben... #teamOsun
Aluta continua...


Thumbs up bro! cool
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 9:21pm On Aug 22, 2014
to serve Naija no be by force... I go land for camp on first September. if dem no allow me enter na to look for d nearest joint... afterall a bottle of Trophy na N150 before I drink 4 bottles daily for 8 days my registration go reach... sad

1 Like

NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 9:00pm On Aug 22, 2014
[quote author=crimboi]It's only safe when there's a crib to bunk in ..ion wanna come nd go nd get stranded n lost in an unfamiliar place .. I can't fit lost or ε̲vεп worse be stranded Ooº°˚ ˚°ºoo ... Fingers up pls ℓf there's a lifeline on that notion so one would be certain he/she can come nd go nd not get lost eh grin btw any from benin pls Pls#indicate with a wave[/quote
Benin
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 11:22pm On Aug 21, 2014
skidskid: . its a public thread, WE all have a right to air our opinions, he did so & I also exercised to my right to reject his suggestion... AND YOU ALSO CAUTIONED ME. So why the fuss over nothing? Less I forget #Shikenah. Lol
issokay bro... no vex jare na dis Govt. pple wey wan deprive us camping jes make me dey provoke. one love bro... grin
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 11:16pm On Aug 21, 2014
[quote author=Henry027][/quote]
u re welcome boss!
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 3:08pm On Aug 21, 2014
skidskid: guy no bring ur SUG bullshit come here , if u like don't go and register be doing aluta for FG, NMA dey there , ASUU do their own, u better go & get ready for camp. If u can't accept it then wait for batch C. . Anyway No be u be shogbo guy sef... kazan?
guy no be only u dey dis forum ,pple dey read am and pass since dem no talk o, how dis one come take be SUG bulshit na ?
abi person no fit talk him own mind again...
na free world u fit still talk ur own ok...
no be we cause wetin dey ground so... To serve Naija is not by force o...
#shikenah !


Ride on ma Comrade...

2 Likes

NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 10:19am On Aug 21, 2014
Henry027: Please can someone HELP me findout Zenith Bank Plc sort code?Atleast Saving me the stress of going to bank and Maybe being more Angry about FG denying me what I have waited all my life to experience(3Weeks CAMP LIFE)
Each bank branch has a unique code that's what is called a sort code, its usually 9 numbers
Its start with the bank code (e.g first bank 011) then the state code(e.g lagos 15) and then the branch code (e.g marina 5503) that is firstbank marina sort code is 011155503
Gtbank sango 058174810
so u may need to go dat very branch of Zenith Bank where u opened the account to get their own sort code. I hope dis info will be useful...
#TeamOsun #TeamUniben... Leggo!

1 Like

NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 11:46pm On Aug 20, 2014
chai... me wey wan go play ball for my platoon before... dis mumu pple dull mi style... so I no go fit play under 17 for Naija team again be dat... Oluwa'wa!
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 10:31pm On Aug 19, 2014
Na Baba God get power... if God say we no go meet for camp we go dey meet for our various PPA and dis forum still dey kampe... better days ahead. na Sawyer get wahala we aint gat no problems... i wish all of us safe journey o. Amin.

1 Like

NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 10:18pm On Aug 19, 2014
ceemac:

Ben baba, inbox me your number on 08156816216... Movement plans incorporating....

Uniben tatafo... #teamNIGERIA... #teamOSUN... #teamUNIBEN.... Leggooo...
#Noted boss!
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 10:42pm On Aug 18, 2014
ajoskele: Yes, your orientation starts on sept 1st.

Osun has a permanent orientation camp...i took dis pix yesterday on d pitch
chai .... Ajoskele make d top 9 for there ready warm Bench soon o... corrosive striker dey come.... cant wait tew joing d football team.... chai wey ma football boot ooooo grin

1 Like

NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 10:51pm On Aug 14, 2014
i no wan hear say dem postpone our camping till further notice o... coz i don too stay house with ma yonga broda and d smallie don dey nearly see me finish... if man too tey for house e no good. i rep team Uniben
#TeamOsun>>> Leggo! cool
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 10:37pm On Aug 14, 2014
ajoskele: Oya oya..can't wait to have you in the team!
yes boss
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 10:52pm On Aug 13, 2014
ajoskele: lol...u dey use style send me errands abi?
no na... u na koret guy... no worry i dey come camp with ma football boot make i come dey join u train grin

1 Like

NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 9:36pm On Aug 12, 2014
ajoskele: If una see wetin I help dese girls do today ehn..all d mattresses wey una go use for camp, na me use dis my head carry like 500 dis morning.

#ideyvex

#paymemywages
#ajoskele Okare Lai... Na man u be... carry bois own too OOOO
Dats ma Dude #ajoskeleoflife grin
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 9:41pm On Aug 09, 2014
ceemac:

Could actually make do with it... It has got some lines of fault... #soundingEngineering...

Just needed a fresh one which I eventually got!

Uniben tatafo #teamOsun! Leggo...
Kazan i see u... #teamUniben!
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 12:05am On Aug 06, 2014
Chai dis house dey make sense... we go dey see for camp...
NYSC / Re: Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here by GeniusBen: 10:38pm On Aug 01, 2014
i rep #teamuniben
obeying the clarion call...

1 Like

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.