NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 11:34pm On Apr 24, 2015 |
femolala001: let me consult kingphilip first..i can not come and say something and my oga at the top will say another thing.. .  anything you have to do..do quick BOY...I mean business |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 11:33pm On Apr 24, 2015 |
tolustx: In other words, Gracyel dey act as God and u and philip dey share d xter of Jesus. I go like buy dat movie wen e comot. Contunu. .  parables |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 11:29pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Hehe... Funny dude . Anuforo am highly honoured  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 11:28pm On Apr 24, 2015 |
femolala001: oya bribe me,.. anything wey i follow gracyel talk, she dey accept.. u cant go to her except through me or kingphilip . How much are we talking about BOY...name it...anything for lady gracyel...common don't be shy..what's ya price |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 11:19pm On Apr 24, 2015 |
femolala001: hmmmm....i no go tal too much o. . If na ur tawk go spoil my show...abeg may ur mouth be sealed till further notice...if otherwise abeg u free |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 11:16pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: See lyric... Choi. You must be a fan of Black magic Nice one  . Anything you say about me is correct...anything infact evrytin...gracyel u be season film..I no fit watch u finish I swear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 11:12pm On Apr 24, 2015 |
femolala001: Lmao!! Where u dey see am from? . Baba u can't undastand...I saw it in the smiley...baba ah u can't undastand...dt smile alone dt smile alone chai chai chai lady gracyel na me and u for here...u must finish me for here...biko... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 11:03pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel:
 . I love the way you smile at me  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 10:31pm On Apr 24, 2015 |
kingphilip: hmmmmm r u sure . Over sureness dey over worry me o... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 10:29pm On Apr 24, 2015 |
kingphilip: r both of u eyeing my gorgeous boss Stay clear before I pick up my riffle .  okigbe dey na...besides na sofdoc dey eye her o and daz trespassin |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 10:27pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Lol... Isnt it supposed to be the other way round?  .  any which way lady gracyel... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 10:24pm On Apr 24, 2015 |
kingphilip: ah this one is strong o . Odikwa stronging o... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 9:50pm On Apr 24, 2015 |
kingphilip: What is really happening sofdoc ni he is eyeing my holy lady gracyel ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 9:49pm On Apr 24, 2015 |
sofdoc: Of course nah...if my allawe go b 10million per month! learn to start small...#19800 is just the beginin |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 9:48pm On Apr 24, 2015 |
sofdoc: Of course nah...if my allawe go b 10million per month! learn to start small...#19800 is jusr the beginin |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 9:46pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Yes and Yes  i want oyo too nigbayen o anywhere u go lady gracyel..i wanna follow |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 9:44pm On Apr 24, 2015 |
sofdoc: U say wetin?!
Abeg o...me sef no go cook o. I dey even beg georjay 4 food!! Buh I trust my akokiladies!!!
 baba u go chop beans and yam |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 9:40pm On Apr 24, 2015 |
sofdoc: Hun...no b small tin o!
If u c crios prayer and fasting to make sure you could login!!
And u cldnt even put beautify my moniker wif a muah or sometin!!!
 trespass not sir |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 5:09pm On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 5:08pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Oyo state . Oyomesi again...cuz of ur work ba? Did u runz it ni? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 4:37pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Enter wetin na Tolustx ?  . Egbon Tolu...dem no go pour sand for ur garri o... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 4:35pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel:
 . Which state is ya choice sef |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 4:30pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Thank God u know av got holy lips, but I no sure say ur cheeks dey holy sha  . My cheeks are holy...na evryday I dey wash am with holy water...I swear just give it a try...ur holy lips will never remain the same... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 4:25pm On Apr 24, 2015 |
erisegun: lolz....moo kan wo omo yen bi malu to ri obe*smh .  baba na die be dat o... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 4:19pm On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 4:03pm On Apr 24, 2015 |
erisegun:
 . Egbon se ko le...isowo ti e fi yi enu yin segbe yi, o mu ifura dani o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 3:53pm On Apr 24, 2015 |
johncreek: what about me that have been viewing your profile since yesterday night? haba! fear God na Gracyel. . I wanna dedicate "turn by turn" by Kcee to you sir...may your life never remain the same after listening to the song...cheers! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 3:50pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Still d same thing o. I'll try again in d evening. Thanks dear. . Kotope dearie...now the storm is over...buh uve not marked your holy lips on the register of my holy cheeks na...I need it badly lady gracyel...saanu mi jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 3:38pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Av finally been able to open my dashboard and print my green card. Am so happy. Thanks to all those who carry my matter for head Sodiqyinka Georjay Sofdoc ChidexSmokey Emmydny Vocalprince Nigerdeltaboi Tolustx ................... U guys are d best  . Yipeeeeeee happy for you...this calls for half celebration...then we will do the final celebration wen u re posted to ur state of choice... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 3:34pm On Apr 24, 2015 |
tunbebes: Lol @ food racism. Funny. .  abi na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 12:13pm On Apr 24, 2015 |
erisegun: lolz....emi gan lyk orin yen* . Looto...eyin naa mo orin to je eti ni gbese niyen o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by georjay(m): 12:08pm On Apr 24, 2015 |
[quote author=tunbebes post=33055032]I no dey use rice play o. Make we arrange fast fast. I will leave work in the morning in other to attend the convocation, so I no go cook. We must flood this thread with pix o . Pm me your phone number fellow akokites #Akokites repping since 1900#[/ quote].  this food racism must stop...racism against beans must stop...anybody wey no fit chop beans go drink pure water ni... |