₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,236 members, 8,429,966 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 04:57 PM

Toggle theme

Gidson12's Posts

Nairaland ForumGidson12's ProfileGidson12's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 (of 85 pages)

Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 1:43pm On Nov 13, 2009
with una wowo face like 7days akamu grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:47pm On Oct 29, 2009
wit una nyama nyama eye like seven days akamu ,-)
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:07pm On Oct 29, 2009
xynerio:
@Gidson12. It is too late punk, I have already accepted the apology.
you 4 tell me say u wan almost cry 4 wetin she yab u,
u no dey shame,
with ur wide wide smelling mouth like 89 year old mama virgina
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:00pm On Oct 29, 2009
@Abbey_city
wat if that ur craw-craw infested pant really need to be fumigated with Mortein, becos if u throw am inside river all the fishes go die grin grin grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 5:57pm On Oct 29, 2009
xynerio:
Studio is the pant. You misunderstood me. I need an apology.
apologies for wat is this forum not suppose to be for insult and yabbing
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 12:50am On Oct 20, 2009
Dem say make you speak broken you begin bend mouth like tolo tolo nyansh
Jokes EtcRe: Your Nursery Rhymes. by gidson12(m): 12:47am On Oct 20, 2009
Shame no dey catch una, c dem mouth, una still dey remenber poem way una sing 4 nursery school, ooo abi or e be like say this thread na 4 nursery school children, wetin i dey even find 4 here self yeye shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 12:36am On Oct 20, 2009
@xynerio
WITH UR BIG BELLE LIKE AKPU STATION, WITH UR BIG NOSE LIKE OGBUNIKE CAVE,
AS U MUMU BIG REACH U STILL DEY WEAR SUPERMAN PANT
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 10:51pm On Oct 19, 2009
@ xynerio, blah, blah ,blah no point

see your flat yansh like Mama Tunde frying pan,
With your scatter scatter teeth like roasted corn when them take set rabbit trap.
with ur k-leg like cassava stick grin grin grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 9:29pm On Oct 19, 2009
@ xynerio
wit ur dry face like witch yansh
Jokes EtcRe: Boy Who Passes By Mother's Room : Na Wa Ooooo by gidson12(m): 9:26pm On Oct 19, 2009
oya na make una begin rub una selfs and make ur demand,
i tell u ur D I CK go red even catch fire u no go see any thing yeye,
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 8:56pm On Oct 19, 2009
wit una nyama nyama eye like seven days akamu ,-)
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:47pm On Oct 19, 2009
Are you always this stupid or are you making a special effort today grin wink
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:45pm On Oct 19, 2009
oh boy as u urgly reach
when u joined an ugly contest, they tell u ; "Sorry, no professionals grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:35pm On Oct 19, 2009
@dani
as u wowo reach monkey call u next-of-kin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:25pm On Oct 19, 2009
@dani
You Fine sotey you win wowo competition for ajegunle vs warri beauty paegent,
wit your tear tear shirt like ashewo pillowcase ,-) grin smiley cheesy grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 4:47pm On Oct 19, 2009
with all of una tear tear singlet, like agbero handkerchief
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 7:55pm On Oct 17, 2009
common engliss you cant spoke
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 7:51pm On Oct 17, 2009
@Sharpi
You wicked so tay Satan made you 3rd in command for hell, you dey report directly to Abacha
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 7:32pm On Oct 17, 2009
wit your two big ears wey resemble NASA satellite
dani1luv:
haha Only me. .

Ok nor wahala. .

I go deal with all of una one by one

[/wit your two big ears wey resemble NASA satellitequote]
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 3:55pm On Oct 17, 2009
@ busybody , u really be busy body ooo, with ur big belle like akpu station!!
Jokes EtcRe: Countries And Their Police [how They Look Like] by gidson12(m): 3:51pm On Oct 17, 2009
@ poster most of the pictures there are not the regular police uniform of some countries, u only showed us policemen on special task and sway teams, like the US and Germany
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 3:41pm On Oct 17, 2009
@ dani
u way dey use groundnut oil take rub pomade, use sand-sand take clean yansh
as u wowo reach u win beauty contest 4 una village grin grin smiley wink
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 12:55pm On Oct 17, 2009
as u short reach u sit down 4 maggi cube ur leg no reach ground grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 10:38pm On Oct 16, 2009
hey Xynerio pls pls we dont insult ur parents here
Jokes EtcRe: Finding His Way Home By Force (pics) by gidson12(m): 7:39pm On Oct 13, 2009
oooooooooooooooooooooooo boyyyyyyyy Na like this we go de dey
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 7:09pm On Oct 13, 2009
May the fleas of a thousand camels lodge in your armpit grin wink
Jokes EtcLet Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 7:06pm On Oct 13, 2009
i;ll start
Brains aren't everything, in fact in your case they're nothing grin
next
SportsRe: Greatest Boxer Of All Time: Tyson, Ali Or Marciano? by gidson12(m): 3:35pm On Oct 13, 2009
well i'would have picked tyson, but Ali is always rated the greatest boxer
SportsRe: Stunning! How Tb Joshua Saw Nsofor's Winning Header Against Mozambique by gidson12(m): 12:48pm On Oct 13, 2009
well i cant really say 4 sure if this man is fake, cos i've personally watched his live healing service, i still wounder all the healings look real, i'm still asking questions about his authenticity
PoliticsRe: Nigeria: 158th Best Place To Live Or 25th Worst Place To Live (from Undp) by gidson12(m): 10:46am On Oct 09, 2009
Finally if u get ur cash this 9ja too sweet to groove, na if cash no day na him bad pass i tell u i too luv this place

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 (of 85 pages)