Giftwalter's Posts
Nairaland Forum › Giftwalter's Profile › Giftwalter's Posts
sucobaba:Oga boss abeg we fit yan privately. ? |
beautyfunke:Madam abeg we fit relate? I need to talk to u privately |
MakeQuickCash:Ok..how do one join? |
Wait oo I just reason something. Eh be like say seun use nairaland take stake game oo. Now he don use ownership now . Alabi don dey send am to the evil forest. B4 he go alabi don tell am to drop all those threads weh sure tips dey . ![]() I see Abeg guys make we creat another thread. SEUN LET'S TAKE YOU OUT OF THE EVIL FOREST OF ALABI ![]() |
