Celebrities › Re: Cubana Chief Priest Gives 46 Cows To Obi Cubana For His Mother's Burial ( Photos by Globalhustler(m): 2:47pm On Jul 15, 2021 |
DeWisedon: no mind them, poverty attimes dey enter brain, com dey mak som pple dey behave like mad persons, inakwana Linda Ikeji to dey compete with Obi Cubana Linda ikeji wey dey do piggyvest to buy one Bentley or range rover. Or cos she get house for banana island. |
Celebrities › Re: Cubana Chief Priest Gives 46 Cows To Obi Cubana For His Mother's Burial ( Photos by Globalhustler(m): 2:30pm On Jul 15, 2021 |
Haters just full this nairaland like water. With their loud mouth..one was saying Obi cubana, jowi zaza na noise makers, dem no get money reach Linda ikeji. No be ment be that? |
Technology Market › Re: **PHONE SWAP CENTRE**SWAP IT NOW!!! pin:265DA560 or 08033923897 by Globalhustler(m): 2:20pm On Jul 15, 2021 |
Mattjnr: Interested okay msg me on WhatsApp 070.39450095. |
|
Phones › Re: NEED A Very Good Portable Bluetooth Speaker,go For ANKER by Globalhustler(op): 7:11am On Jul 14, 2021 |
|
|
|
Phones › NEED A Very Good Portable Bluetooth Speaker,go For ANKER by Globalhustler(op): 11:37pm On Jul 13, 2021 |
When it comes to earphones, speaker I don't compromise I go for Quality and reputable brands. I've used JBL, beats by Dre, can't forget my Samsung AKG earphones. The difference is always clear between original (Quality) and fake.
I was Amazed when I bought my first ANKER speaker. Soundcore early last year. Mad!!! The bass, sound Quality, clear distinguished audio output and long battery life. I was overly impressed cause it was my first time coming across ANKER. It's a premium brand. Havit too dey try. If you need an affordable and good portable speaker I recommend - ANKER SOUNDCORE 2 - Anker motion plus
|
|
|
|
|
|
Celebrities › Re: Basketmouth & Wife, Elsie Okpocha Welcome 3rd Child (Photos) by Globalhustler(m): 9:08pm On Jul 13, 2021 |
Congrats. Recently to born just dey hungry me, any responsible single lady that's interested, should hit Me up. Nothing really dey this life |
|
Crime › Re: Man Beats His Wife To Death For Refusing To Have Sex With Him (Disturbing Photos by Globalhustler(m): 7:36pm On Jul 13, 2021 |
Eweee |
|
Career › Re: #nairalife: The Makeup Artist Staying Hopeful At ₦50k/month by Globalhustler(m): 9:33pm On Jul 12, 2021 |
Some unwell ppl dey quote this long epistle just to fill the first page |
Career › Re: #nairalife: The Makeup Artist Staying Hopeful At ₦50k/month by Globalhustler(m): 9:30pm On Jul 12, 2021 |
Moderators don dey collect better egunje. Wetin bring this story story come front page. Interview wey no concern us. |
Crime › Re: Lagos Police On Chidinma Ojukwu's Video: 'No More Comments' by Globalhustler(m): 9:29pm On Jul 12, 2021 |
Them just dey give murderer unnecessary attention |
|
Romance › Re: If This Is What It Means To Cheat On My Husband, Then I Will Do It Again by Globalhustler(m): 8:57pm On Jul 12, 2021 |
NgoziLovelyn: It's a true story, giving it theatre name isn't necessarily really? E dey happen sha. |
Properties › Re: Updated Cost Of Renting A 1 Bedroom Apartment In Lagos by Globalhustler(m): 8:10pm On Jul 12, 2021*. Modified: 8:56pm On Jul 12, 2021 |
Them no go kill us for this lagos, landlord don almost collect all person salary |
|
|
|
|
|
|
Crime › Re: I Watched A Rape Scene by Globalhustler(m): 7:45pm On Jul 12, 2021 |
falcon01: I've noticed a trend recently, Mostly ladies claim they've been raped at one point of their life, like every lady I know is doing this what are the odds? many dey drop lamba. But girls are vulnerable around predator men or boys. No be all rape be inside incompleted building. Some ppl uncle, relative don enter them from small, so unfortunate |
Crime › Re: I Watched A Rape Scene by Globalhustler(m): 7:43pm On Jul 12, 2021 |
Jessepaid: na format bro..
Na so one mumu girl wet I dey bang that year for school say na rape divirgin her..
Say some robbers enter house rape am...
I come dey feel emotional ask am when the thing happen...
She say two months ago...
I just laugh for mind lock up...
Girl wey dey collect my full 6 inch with no discomfort...
One full 18inch plasma fit enter there sef... guy, Plasma TV?? |
Romance › Re: If This Is What It Means To Cheat On My Husband, Then I Will Do It Again by Globalhustler(m): 7:41pm On Jul 12, 2021 |
What's the title of this story abi na movie? |