Gmacnoms's Posts
Nairaland Forum › Gmacnoms's Profile › Gmacnoms's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 113 pages)
THEGALADIMA:waiting for our arrival |
DenreleDave:Thanks Man |
Regex:If I understand am, and learn am finish, I go start am. At least, any legit income nor go bad na |
Regex:I really laughed eh? That mc akonuche wey say dem no dey tell oyibo sorry.. only yesterday, I Don talk like 10 sorry to people without issues o ![]() |
Anopheles:Thanks |
Anopheles:local man enter plane |
wisdomkid:Thanks man.. amen to the prayers |
Regex:😎 |
Raalsalghul:😁 |
Regex:Even if I do, or whoever does. It is another means of generating income. Is that a problem to you? Or, na from your pocket na YouTube take dey pay? |
Richdee1:thanks |
Regex:Where you see me teach you how to live in the uk? I’m talking about my trip and journey. Why e Dey sight you for blockos? |
Anyways, time for adults to eat. Same thing, another air hostess asked me, and gave me options. “Since I first choose 1, make I try the last option this time” 😭 So I told her, the last one. Since I no even too hear wetin she talk. An so them bring another thing. This one worse. At that point, I had to ask for rice. Na so she tell me say, this is breakfast. Haaaaa. Una no Dey chop rice for morning? 😭 I just eat the fruits and bread, and rest. But deep down, I wish say I fit see all those people wey Dey hawk gala for hold up, make I buy. They later brought some things for my my baby sha. At this point, I just wanted to sleep, wake up, and get to my destination
|
Psalmspsalms:I wish you the very best |
Na so the hostess tell me say they’ll Serve children first. Me wey be children of God, I say oya serve children. At least, my son Dey hungry. Na here wahala start. Na so she tell me different food options wey I nor know. Me sha say, “bring the first one”, whatever it is 😏 Na so dem bring things wey me and my son no understand. We couldn’t eat the main meal. We just ate the fruits
|
Psalmspsalms:na she we dey go meet. But yes, she lives a private life absolutely away from social media |
Psalmspsalms:Everything you need to know is on uk dot gov. Everything |
As we board, and flight take off, na so I begin expect the food parry again, because I was hungry. Na so the thing begin delay o. My eye come dey wan turn me. And you know a hungry man is an angry man. Hunger and anger go together. Na so I ask air hostess (these people fine kpa). Dia skin eh? Very very clean girls. Anyways, at that point, they became ugly in my eyes because, omo , the hunger was real and my son was hungry too. I couldn’t buy anything in Doha because I no wan give my village people single space to exploit. I fit go find food, make plane go. I no trust my village people at all
|
The transit was supposed to be for 3 hours, but we did not spend up to 1 hour there , before boarding the flight to London
|
Finally, we reach Doha. The airport so different from Mm2. I thanked almighty God again, for the opportunity to travel out to another continent. I was really grateful when I got to doha. Local man like me, and God gave the opportunity
|
Regex:Leave us alone 😃 |
Freelancerr:Thank you |
We flexed food left and right. Drinks yapa. Shekpe o, sugar o, gbogboyen, gbogboyen. I was she enjoying myself. Before I know, the lady ask me what I did not understand, na so I say “rice and chicken”. At least na the one wey I know. Make I no go order wetin I no go fit eat By the way, na iPhone wey I buy from anopheles a day to my travel, na do d work of pictures. The guy get good deals, but e no Dey quick answer person
|
So, na so we boarded the elunplane o. The thing first be like all those Abuja night bus at first, but after take off, no so then on Cosy lights. Everywhere come begin stew small small. Na so one guy pop e screen and table. I was like “wawuu, this one pass Night bus from Jibowu to Abuja”. Na so me sef ask the man how to do am, na so me me sef pop am out. Next thing, food party don start o 😎😎😎
|
thesicilian:thanks alot |
I’ll continue from where I stopped. Omo, I slept so sweet eh? No noise from one church wey near me , always doing vigil all day of the year (except Sundays). I’m not exaggerating Took this picture at 9pm from England 😎
|
Raalsalghul:If I want to, na YouTube I go dey. I usually enjoy other people’s own here, I say make I give back too na 🙂 |
Thegamingorca:All of us for balablu get that look 😂 |
Thegamingorca:Me wey wan go uk? It’s just less than 20 pounds per night 😁 |
It’s a qatar airway flight to Heathrow. With a 3 hour layover at Doha. We spent less than 1 hour in Doha I’ll talk about my experience as a local man, inside the flight from Town hall to Doha
|
It was time for the airport process. I sha engaged one of those helpers that helped me roll my luggage. I had an easy pass because , as local man wey I be, I playfully engaged the agencies and also dropped the cash on me. Ndlea/customs, agric, check-in, immigration. Then boarding.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 113 pages)

