Guente02's Posts
Nairaland Forum › Guente02's Profile › Guente02's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 89 pages)
@tomi I just wan activate am dey use d EDGE ![]() |
@4ller pls i wan to activate ma Glo Line for Internet whaterver ![]() dis is d num: 08153332156 |
Just doin this CyberCafe a very strong tin ![]()
|
Yesh Man! |
Flexin wit Chris's Out fit liKe post model. . . E sweet screenies quariban {Egyptian slang meanin Cumn Soon} |
this is serious |
See Paid Flexing. . . Dis EDGE just dey fall ma hands.
|
![]()
|
[quote author=tomi_ade link=topic=507554.msg6831327#msg6831327 date=1285605377]PAID? hmmm ![]() hmm . .skydancer how far. . .man nor dey see your brake light again o.! [/quote]Paid naw. . . 3GB naw i b want make i open ma chicken yanch 4 NL? ![]() Nofin spoil sha. . . See Flexin Notin More |
@tomi My IWP doesn't stream but wen on paid i even broadcast live on www.justin.tv ![]() does yours do likewise? |
^^^ . . . I guess u r feeling d same way i usually do. chaiiii |
@shiloh Hmm, Na v3 teach u shey? ZakuKage i dnt even knw wat it means but i knw its 4rm dat tv comics "NaRuTo" wey u guys like 2 talk abt. Na una mate dey talk tom and jerry una dey here dey cause me eye pain in ma veins. *slap his kid sister bcoz wat he is seein* 2much of request 4 d light has made my host 2 temporarily suspend my account. It wil b back by 6pm. No Ceilings! @tomi mind ya sef or i go tel mtn 2 suspend her HmPG. . . |
HELLO! *talkn like a luxury bus advertiser* please ehn, I have ligHt 4 sale incase u wan buy. . . Dat kain tin. So interested individuals should email me N2500 r.cArd. So dats it. Make una no vex say i dey recycle PHCN oh! ![]()
|
@tomi na me wake u. . . ChaIi see bIg boss wakin up by 9am. Make my mom hearam! Gud Morn Pals. |
If dey try me next tyme, i just[img]http://www.mysmiley.net/freesmiley.php?smiley=fighting/fighting0007.gif[/img] like westleys. They cant just stop ur man. . . mahn!!! |
I pray oh!! I really nid dis admission. |
See Flexin. . . Man a train couldnt stop ur man, i stand up 2 say dat i gat my land, im d man of ma land cal me ebbsy jesse n, Im d new man. Happy Sunday Gees!! ![]() |
Who Get mynd make him drop screenie of workn IWP. ChaIi baba don strike |
Engines are beginning to rattle. . . . Lets Get the show started ![]() |
[quote author=tomi_ade link=topic=507554.msg6818585#msg6818585 date=1285387253]:d[/quote] . . . Life Is Sweet With MTN |
v3:just remove d t**o**al.php and visit d site u wil see it dere. But dis 1 wey u say eno work, Hmm i dnt understand oh. @tomi guy sleep is very important oh, Impressive sha! Flash me wen online. |
Sleapn. . . See as ma neck dey pain me. ChaIi @v3 wad up. . . Did it work |
Wel i dnt have much 2 say! Al i knw is dat al ma apps ar workin perfect wit EDGEy Speed. OnE.lOvE |
see server killing ![]() |
. . . d royco Ad make sense oh, IWP said download 350MB {EDGE} and get 100GB free plus an Indian Gurl. . . chaii see flexing ![]() |
Just Doin D Tin javascript:void(0);![]()
|
Jeez, I smell something shizilling
|
[quote author=tomi_ade link=topic=507554.msg6810088#msg6810088 date=1285268512]@ jesse. . .just checked, but i dont understand what am seeing. . .maybe i'll send u a screenshot. [/quote]Guy im still waiting 4 d screen shot ohhh ![]()
|
@tomi Abeg!!! help me check ma bandwidth usage and drop it here 4 me. thanks
|
As from now on this is how i will be appearing, coz d network boiz have biin sooo bad on my EDGE ![]() |
skydancer:Brosss, trust me and tomi naw. in fact ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 89 pages)


[/quote]Guy im still waiting 4 d screen shot ohhh 